Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Omoh una dey enjoy for this gym
463,215 görüntüleme • 14 gün önce •via X (Twitter)
35 Yorum

WTF is that short guy practicing for? 😹😹

Short people with issues. 😂.. Stand up make them hug you, you say no.. very angry set of individuals 😡. Them suppose throwey dat boy outside

Why are you having a crush at the gym ?

Lol, short people and anger issues It got to his turn, he started fuming and complaining.

Wtf is the short guy doing?

Una no see that guy wey hug him fellow man as crush😭

Short guy is on a specific mission.

Wait that guy go hug guy ke

Chaii my wife don go hug another man 😭

Doings by light skinned and semi light skinned ninjas 😶🌫️🤣

Wait wait wait fess Let’s attend to this fess..

If your babe like Gym and not that she’s the serious type at the Gym, these are the things that made her keep going no be the work out😏 The Gym is now a place to meet flings, sneaker links and besties to just Dey knack eachother 😏

You think that guy that chose a guy is cruise Abi 😂😂😂

What is he even doing?

Hug your crush you go dey hug Adamu as how Na ?

Short people and anger issues

Baba don dey find opportunity 😂😂

And what’s was that short guy doing 😂😂🤣

If u do this one for my gym, na police go come knock ur door the next day, that na even if them no arrest u for that sport 😂!! For here, everybody de mind their business

Who be that boy when hug man 😭

First thing on Monday morning I they go register for gym

Lol once that guy knows he is the crush, sire knacks for him

Hope una no dey hug person wife ooo

Funny how the lady who choose the cute guy was never chosen by the same guy as the as the prettiest lady. Life

Hug your gym crush and man hug man

Did he just hug a dude as a crush?

Wetin that short guy dey train for now 😩😩

Na wetin dem de do for gym be this ?

Na to organize orgy party remain for this una gym people

Omo I big o🤣

They all know what they are doing.

Abeg wetin the short guy Dey do ? 😭😂 Nakademus Esculentum😂

This isn’t a gym anymore… you guys goes to gym in nigeria to look for companionship

Gym don ruin many relationship 😂😂

This is honestly their opinion Their desires You use this strategy to get people to spill their thoughts and letting people in the matrix know your thoughts
