Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
One word for this guy?๐๐๐ป
1,023,834 Aufrufe โข vor 9 Monaten โขvia X (Twitter)
53 Kommentare

Where the guy Dey now sef ๐ heโs a definition of a player

Victor osihmen no play reach am

๐

Nah Father Christmas ๐๐ him dey share prick dey goโฆ Habit for people wey guide oo๐๐

๐๐

Funds dey body ๐๐๐๐ผ

He dey move like @abazwhyllzz for Snapchat

@abazwhyllzz Abazz just Dey carry different woman. Omo

This guy take GehGeh advice personal. If you want to make gal like you, get as much as possible gf. ๐

No be lie oooo

Yes now ๐

this egbon craxe o

E no kraze reach me

The Nigeria balthazar, I hope he uses a condom everytime make ein life no spoil

People still Dey use condom?

Drive any car wey u like ๐๐๐๐

๐๐

Legend!

An icon ๐

Na my brother abeg delete this video

@OnyeonuChr82021 Beg me

That year ๐๐๐

๐๐

He can never make it in this life again

Lol Dey play

I see my babe for there oo but enjoy na your turn

๐๐

Whyโs he doing a video with all of them?

Na evidence

na two words i get for him

U too Dey mumu

King Solomon

Of our time

A king frrr

Chasing the hiv with no shame ๐ถโ๐ซ๏ธ

City boy!!!!! ๐คฃ๐คฃ I think I saw this video some time back in 2023 or 24 . Bro the change them like boxers

omashey oo

@dfwalfred ๐๐๐

Na maintenance boy

Na lie Na content be this ๐ญ๐๐

Aloyinloko number one๐

Proud of you bro ๐

The brotherhood is very proud ๐

Enjoooorrrrrr

Omo na my first class student be this o Make dem pour am water ๐ง ๐

Chiwetoke? Heโs not into girls now๐ญ

Break their hearts for me..๐๐ญ On my behalf ๐๐๐ @TheDamiForeign

Seredebe

Bro did each new month trend with new girl

Na him time make him use am well Life go still serious pass this lifestyle

One thing is certainโฆ.na him get that apartment๐๐ญ

Your the real man

He is a king ๐
รhnliche Videos
Sensitive content
One word for this guy ?๐๐๐๐ญ
๐ธPHD in FOREX๐๐
47,922 Aufrufe โข vor 2 Monaten
