Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Peller don share Ochacho’s ₦100M: Bloggers — ₦2M Streamers — ₦5M Content creators — ₦3M Twitter influencers — ₦0 😭😂

422,106 Aufrufe • vor 12 Tagen •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von DAMIAN 💫
DAMIAN 💫vor 12 Tagen

I tell una say twitter influencers no go see any Shi shi 😂😂

Profilbild von Bayo BLessed
Bayo BLessedvor 12 Tagen

This Pellar nah wereh, he said he doesn't want to spoil content creators🤣 I love his transparency with the money.

Profilbild von Herbert..
Herbert..vor 12 Tagen

If this is true, that guy songs will not go far. Twitter influence alone will do more than content creators.

Profilbild von Ezekiel
Ezekielvor 12 Tagen

Dey play Abazz will be there.

Profilbild von Wtf 🥷
Wtf 🥷vor 12 Tagen

Olodo twitter influencers self dey among them 😂

Profilbild von Boluwatife
Boluwatifevor 12 Tagen

So Twitter influencer no be blogger 😭😭😭😂😂 Una de feel big 😭😭

Profilbild von I fhink it's kelsey
I fhink it's kelseyvor 11 Tagen

E be like say tiktok ppl dey get more luck but dem too dey child** Make him go die And 2 twitter ppl mouth no good

Profilbild von Blavkboi
Blavkboivor 12 Tagen

If no be see finish nah Peller suppose share the money

Profilbild von Thony Cruise™️
Thony Cruise™️vor 12 Tagen

upon all your efforts to win the Ochacho money? Chai, nothing for you.

Profilbild von BIG ZONA🌻
BIG ZONA🌻vor 12 Tagen

Wetin peller do Twitter influencers no good ooo😂😂

Profilbild von Mariam oyindamola
Mariam oyindamolavor 12 Tagen

Una wahala na vain 😂

Profilbild von Omah Rich 💜🕊️
Omah Rich 💜🕊️vor 12 Tagen

If them no give me 50M wahala go dey 😤 😒

Profilbild von Jaynepha 💕
Jaynepha 💕vor 12 Tagen

We no need illegal money weh we no sabi the source.

Profilbild von O.G
O.Gvor 12 Tagen

Nah only Abazz him see

Profilbild von Dave
Davevor 12 Tagen

Abazz

Profilbild von tesla🏁
tesla🏁vor 12 Tagen

Ruth you no sabi maths oh

Profilbild von kvngwealth
kvngwealthvor 12 Tagen

Dem no born am well

Profilbild von 🅴🅻🅴🅲🆃
🅴🅻🅴🅲🆃vor 12 Tagen

See you Him tag Abazz oo

Profilbild von Poor man pikin lifestyle
Poor man pikin lifestylevor 11 Tagen

Peller Peller Peller how many times I call you @Peller089 @jarpel26 @Icekingochacho_

Profilbild von Sa Sanz
Sa Sanzvor 12 Tagen

X influences dey suffer 😂

Profilbild von 💞
💞vor 12 Tagen

Twitter influencers got nothing, damn😂

Profilbild von JUWON💙
JUWON💙vor 11 Tagen

Make una help me hold peller !!

Profilbild von Biggestt⭐️
Biggestt⭐️vor 11 Tagen

This guy no fit reach twitter o😂, pesin wey no even see tweet

Profilbild von fatiha
fatihavor 12 Tagen

With the way you have condemned wizkid and Davido 0 niara

Profilbild von Prodigy
Prodigyvor 12 Tagen

So he no know say na twitter the motion dey?

Profilbild von Deyoung
Deyoungvor 11 Tagen

Omo we no collect shishi

Profilbild von GB3L3X K1D 💀
GB3L3X K1D 💀vor 12 Tagen

@thisusertweets_ lol 😂 be like he want make we focus our energy on dragging the poor boy 😂 by the time we are done with him he go quit music Mind you he’s only 14

Profilbild von King 👑
King 👑vor 11 Tagen

Omo this boy

Profilbild von Rina🌹
Rina🌹vor 12 Tagen

Haba that’s bad

Profilbild von Big Booty
Big Bootyvor 12 Tagen

You go still pay us to listen to his songs if not no one is gonna listen to that trash

Profilbild von Splendid✨️💓👑
Splendid✨️💓👑vor 12 Tagen

Una never see anything 😂

Profilbild von Edet de boss
Edet de bossvor 12 Tagen

When he reach to defame people we will call twitter people

Profilbild von BIG.S
BIG.Svor 12 Tagen

So nothing go reach abazz be that 🙆🏼‍♂️😂

Ähnliche Videos

Peller don enter am 😭😂
1:00

Sensitive content

Peller don enter am 😭😂

Oyindamola🙄

791,012 Aufrufe • vor 1 Jahr