Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Peller explains what happened between him and Bobrisky and why he made that comment about him

12,461 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

9 Yorum

ÀYÓ REGGIE🥷🇺🇸🇳🇬 profil fotoğrafı
ÀYÓ REGGIE🥷🇺🇸🇳🇬1 yıl önce

See person wey una Dey listen to God🤦🏻‍♂️ What do guys learn from listening to this guy wasting our time Nigerians sha🤮🤮🤮🤮

Freddjas profil fotoğrafı
Freddjas1 yıl önce

Jarvis don Dey turn to machine

CAPTAIN profil fotoğrafı
CAPTAIN1 yıl önce

Does anyone understand what this agbero is talking about? Imagine, common pidgin English, this agbero no fit speak. Olodo

Efe profil fotoğrafı
Efe1 yıl önce

Na inside cake them dey?

Joy_ ceo profil fotoğrafı
Joy_ ceo1 yıl önce

Wetin this one dey talk self

DEAR GOD 🤲🏽 profil fotoğrafı
DEAR GOD 🤲🏽1 yıl önce

I no blame una wey make dis st00pid unc0uth f00l famous. Bob no insu!t am, but f00l like am wey no get respect just dey talk dey go. Just dey talk n0nsense, out of point.

Bobo💔🥀 profil fotoğrafı
Bobo💔🥀1 yıl önce

😂😂😂😂😂

Gmore profil fotoğrafı
Gmore1 yıl önce

General Trump 🤦🏽‍♂️ If u no wan go school Try take extra lesson abeg

EMMIE 🆖 profil fotoğrafı
EMMIE 🆖1 yıl önce

People are really fighting for BOB. All of una head no Correct. Use less fellows

Benzer Videolar