Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Phyna getting ready for her boxing match against Nkechi Blessing tonight 🥊
35,109 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
19 Yorum

I hope the organizers carried out proper medical checks on both Phyna and Nkechi Blessing. If this is as serious as it looks, I honestly suspect Nkechi Blessing might faint at second or third round.

Ahhhh Dem serious ooo

Very unserious people…. Is this how they want to encourage the youths of Nigeria… Them useless just like APC

Fooling actually make you rich in Nigeria. But I'm too shy and I have family members mehn.

Senior men them wan go box, yet them kidnap PCM today as independence day.

If sombody kpia, my hand nor Dey ooo

Nawa ooo Today go long oo

She go start to dey on monday say them do ojoro or them no pay her

My money is on Phyna loosing to Nkechi

Phyna be like who go too beat Nkechi Blessing tonight 😂😂

Beat that woman for me Phyna

Abeg make Nkechi nor burst my girl yansh ooo😂😂

Nkechi go kill phyna ooo make una better cancel the fight

Time pls

I am sacred on her behalf . They will beat nonsense on her body

Nkechi fit collect this night oh

Her heart go don dey beat fast

lol 😂

Aunty blessing go beat am ehn she go think say na Dangote truck again
Benzer Videolar
Sensitive content
Phyna don kee Nkechi blessing, Nkechi don fall yakata for ground 😭😭💔💔
Oyindamola🙄
91,964 görüntüleme • 1 gün önce
Sensitive content
Nkechi Blessing is enjoying herself with her man on live after getting beaten by Phyna. But this guy looks far younger than her na 👀👀
𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂 𝓑𝓸𝓷𝓲𝓽𝓸 👑
580,778 görüntüleme • 18 saat önce
Sensitive content
Phyna wan use hells knack Nkechi blessing for h£ad even for back stage 😭 👠
Oyindamola🙄
126,419 görüntüleme • 8 gün önce
