Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

23,278 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

25 Kommentare

Profilbild von Ay-pumpy
Ay-pumpyvor 2 Monaten

Burna mad gan aside the rap the breath control mad gan, fit person wey Neva pick up smoke for hin life sef go dey gasp

Profilbild von Ishola
Isholavor 2 Monaten

shey 2 baba fit try this one?

Profilbild von Ay-pumpy
Ay-pumpyvor 2 Monaten

Where e wan see am 😂, u dey mind all this fc's

Profilbild von Ay-pumpy
Ay-pumpyvor 2 Monaten

@itsIshola Alaye wetin no concern fc and 2baba, no be una dey push useless agenda, na u gangan gats use that ur head cos na rubbish u jus type for here, u dun smoke this morning

Profilbild von Mavado Ray Poundz
Mavado Ray Poundzvor 2 Monaten

Why will you bring Bazuka to a knife fight na haha

Profilbild von BigSharkMEEK🐒💙🦅
BigSharkMEEK🐒💙🦅vor 2 Monaten

Fuul carry bazuka come pistle fight

Profilbild von Ishola
Isholavor 2 Monaten

😂😂 i wan break him back ni

Profilbild von BigSharkMEEK🐒💙🦅
BigSharkMEEK🐒💙🦅vor 2 Monaten

Abeg pity am

Profilbild von SAVVY
SAVVYvor 2 Monaten

@LitzzySimply Lol in every argument, this song is like the Nigerian mothers gold line “I carried you for 9 months”

Profilbild von メ𝟶
メ𝟶vor 2 Monaten

@Folarin_AA Incase you no see am mumu

Profilbild von FvckYou_
FvckYou_vor 2 Monaten

ACL go tear

Profilbild von Blacko Damini
Blacko Daminivor 2 Monaten

Burna boy work work Rihanna freestyle....Last verse

Profilbild von Big Icon
Big Iconvor 2 Monaten

Show am evidence

Profilbild von GOSHEN
GOSHENvor 2 Monaten

Their fave go sha tear this ACL

Profilbild von him
himvor 2 Monaten

you don carry me go back spotify

Profilbild von Lancelot (Ayọ̀mídé)🇳🇬🇬🇧
Lancelot (Ayọ̀mídé)🇳🇬🇬🇧vor 2 Monaten

Still not not close

Profilbild von Field Marshal
Field Marshalvor 2 Monaten

I get to know burna boy properly through check and balance but I off my cap for him when I heard this song...

Profilbild von Basilugonna
Basilugonnavor 2 Monaten

🔥🔥

Profilbild von 🐐
🐐vor 2 Monaten

Best Afrobeat song till today

Profilbild von TLF
TLFvor 2 Monaten

I miss this era

Profilbild von Marvel💸
Marvel💸vor 2 Monaten

Wetin be this?🤣🤣

Profilbild von SKYPRINX
SKYPRINXvor 2 Monaten

Bomboclaat!! 🔥🔥🤯

Profilbild von Ocyfo
Ocyfovor 2 Monaten

Nobody wan mention link up???

Profilbild von puns_king
puns_kingvor 2 Monaten

Nobody good reach burna for Africa

Profilbild von Mich
Michvor 2 Monaten

Carry this noise commot for my front

Ähnliche Videos