Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Pity yourself.
23,278 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
25 Kommentare

Burna mad gan aside the rap the breath control mad gan, fit person wey Neva pick up smoke for hin life sef go dey gasp

shey 2 baba fit try this one?

Where e wan see am 😂, u dey mind all this fc's

@itsIshola Alaye wetin no concern fc and 2baba, no be una dey push useless agenda, na u gangan gats use that ur head cos na rubbish u jus type for here, u dun smoke this morning

Why will you bring Bazuka to a knife fight na haha

Fuul carry bazuka come pistle fight

😂😂 i wan break him back ni

Abeg pity am

@LitzzySimply Lol in every argument, this song is like the Nigerian mothers gold line “I carried you for 9 months”

@Folarin_AA Incase you no see am mumu

ACL go tear

Burna boy work work Rihanna freestyle....Last verse

Show am evidence

Their fave go sha tear this ACL

you don carry me go back spotify

Still not not close

I get to know burna boy properly through check and balance but I off my cap for him when I heard this song...

🔥🔥

Best Afrobeat song till today

I miss this era

Wetin be this?🤣🤣

Bomboclaat!! 🔥🔥🤯

Nobody wan mention link up???

Nobody good reach burna for Africa

Carry this noise commot for my front

