正在加载视频...

视频加载失败

Pity yourself.

23,278 次观看 • 2 个月前 •via X (Twitter)

25 条评论

Ay-pumpy 的头像
Ay-pumpy2 个月前

Burna mad gan aside the rap the breath control mad gan, fit person wey Neva pick up smoke for hin life sef go dey gasp

Ishola 的头像
Ishola2 个月前

shey 2 baba fit try this one?

Ay-pumpy 的头像
Ay-pumpy2 个月前

Where e wan see am 😂, u dey mind all this fc's

Ay-pumpy 的头像
Ay-pumpy2 个月前

@itsIshola Alaye wetin no concern fc and 2baba, no be una dey push useless agenda, na u gangan gats use that ur head cos na rubbish u jus type for here, u dun smoke this morning

Mavado Ray Poundz 的头像
Mavado Ray Poundz2 个月前

Why will you bring Bazuka to a knife fight na haha

BigSharkMEEK🐒💙🦅 的头像
BigSharkMEEK🐒💙🦅2 个月前

Fuul carry bazuka come pistle fight

Ishola 的头像
Ishola2 个月前

😂😂 i wan break him back ni

BigSharkMEEK🐒💙🦅 的头像
BigSharkMEEK🐒💙🦅2 个月前

Abeg pity am

SAVVY 的头像
SAVVY2 个月前

@LitzzySimply Lol in every argument, this song is like the Nigerian mothers gold line “I carried you for 9 months”

メ𝟶 的头像
メ𝟶2 个月前

@Folarin_AA Incase you no see am mumu

FvckYou_ 的头像
FvckYou_2 个月前

ACL go tear

Blacko Damini 的头像
Blacko Damini2 个月前

Burna boy work work Rihanna freestyle....Last verse

Big Icon 的头像
Big Icon2 个月前

Show am evidence

GOSHEN 的头像
GOSHEN2 个月前

Their fave go sha tear this ACL

him 的头像
him2 个月前

you don carry me go back spotify

Lancelot (Ayọ̀mídé)🇳🇬🇬🇧 的头像
Lancelot (Ayọ̀mídé)🇳🇬🇬🇧2 个月前

Still not not close

Field Marshal 的头像
Field Marshal2 个月前

I get to know burna boy properly through check and balance but I off my cap for him when I heard this song...

Basilugonna 的头像
Basilugonna2 个月前

🔥🔥

🐐 的头像
🐐2 个月前

Best Afrobeat song till today

TLF 的头像
TLF2 个月前

I miss this era

Marvel💸 的头像
Marvel💸2 个月前

Wetin be this?🤣🤣

SKYPRINX 的头像
SKYPRINX2 个月前

Bomboclaat!! 🔥🔥🤯

Ocyfo 的头像
Ocyfo2 个月前

Nobody wan mention link up???

puns_king 的头像
puns_king2 个月前

Nobody good reach burna for Africa

Mich 的头像
Mich2 个月前

Carry this noise commot for my front

相关视频