Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Poco Lee dey off me 😭😂
10 Kommentare

This guy mumu oo. Go to China, bike plenty pass and they always have their helmet on.

I’m yet to see what’s funny, some Nigerias fully confident in their ignorance. Go and check Rwanda’s global ratings.

Why u come dey laugh ? Nigeria don dey worst ooo soon them fit better pass us thats if they never better pass our country !!

Lagos State shouldn’t have banned bikes in Lagos, now those taxis and cars have added more to the traffic.

At least they are well dressed and organized pass your country Nigeria where Bike men do not get uniform nor plate number.....I love the colors, beautiful city

Na so e be for Benin Republic too na

I don't find this funny because that's a civilized country and we are laughing at them. Look at how orderly they are living their lives.

Disgusting behavior!

Dem sha make use of helmet no be we Nigerian wey no Dey hear word

Rwanda looks so beautiful and clean.
