Loading video...
Video Failed to Load
Pregnancy cravings ๐๐ฅ
31,895 views โข 2 months ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

It is always the: "what is happening to me ". ๐ ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Burial jollof rice ke,that baby go woski pass the one wey dey babys day out ๐ ๐

You never see anything ๐คฃ 2017, I carried cooler looking for catfish pepper soup by 1 am. Luckily for me, one beer parlour was still open but I had to pay 3x the actual price. Pregnancy cravings ain't no joke

@fanta_de_joker Omo pregnant women ehnn na so last week I go visit my uncle unknowing to me d wife get belle na so I reach there them begin crave for pepper soup wen dem use tortoise cook.. Na so we drive ABK nearly reach Benin cos of pepper soup wen dem use tortoise cook ๐

I will sue you sue the unborn baby ๐คฃ๐๐๐

Who told the baby about โburial jollof riceโ๐ Itโs always the โโฆwhatโs happening for meโฆโ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐คฃ

This guyโs imagination is wild ๐๐๐

Like who and you be the baby?? ๐๐

Who dey advice that baby,๐๐

With this your character, we no need DNA to know say na your baby be that ๐

Patiently waiting for the 'whats happening '๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Sue the unborn baby has to diabolical ๐ญ๐ญ๐ญ

Lol๐๐

That ending ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

Imagination no go kill you ๐

This guy๐๐๐

Ooh this guy ๐คฃ๐คฃ๐

๐ pixel curl

Your content to dope bro

This guy ๐

๐๐๐๐like woman ehhh ๐๐๐which one be I'm craving for virgin lion meat ๐๐๐

My craving no pass palm wine, 7up, Abacha and roasted yam.

๐๐๐

I tire ooooo lol ๐

moodswing kwa๐

Chai ๐

Omoo who dey advise that baby

๐๐คฃ๐คฃ๐ ๐

You sure say na your baby? Book for DNA ooo

I swear na girl pikin Dey crave does things ๐๐

๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Fanta you de worry o

๐๐ this guy
