Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Pregnancy cravings 😂🔥
31,895 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

It is always the: "what is happening to me ". 😅🤣🤣🤣

Burial jollof rice ke,that baby go woski pass the one wey dey babys day out 😅😅

You never see anything 🤣 2017, I carried cooler looking for catfish pepper soup by 1 am. Luckily for me, one beer parlour was still open but I had to pay 3x the actual price. Pregnancy cravings ain't no joke

@fanta_de_joker Omo pregnant women ehnn na so last week I go visit my uncle unknowing to me d wife get belle na so I reach there them begin crave for pepper soup wen dem use tortoise cook.. Na so we drive ABK nearly reach Benin cos of pepper soup wen dem use tortoise cook 😂

I will sue you sue the unborn baby 🤣😂😂😂

Who told the baby about “burial jollof rice”🍚 It’s always the “…what’s happening for me…”🤣🤣🤣😂🤣

This guy’s imagination is wild 😂😂😂

Like who and you be the baby?? 😂😂

Who dey advice that baby,😂😂

With this your character, we no need DNA to know say na your baby be that 😂

Patiently waiting for the 'whats happening '🤣🤣🤣

Sue the unborn baby has to diabolical 😭😭😭

Lol😂😂

That ending 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😛😛

Imagination no go kill you 😂

This guy😂😂😂

Ooh this guy 🤣🤣💔

😂 pixel curl

Your content to dope bro

This guy 😂

😂😂😂😂like woman ehhh 😂😂😂which one be I'm craving for virgin lion meat 😂😂😂

My craving no pass palm wine, 7up, Abacha and roasted yam.

😂😂😂

I tire ooooo lol 😂

moodswing kwa😂

Chai 😂

Omoo who dey advise that baby

😂🤣🤣😅😅

You sure say na your baby? Book for DNA ooo

I swear na girl pikin Dey crave does things 😂😂

😂😂

🤣🤣🤣

Fanta you de worry o

😂😂 this guy
