Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Problem no dey ever finish,chop ohh ๐๐ฅ
34,221 Aufrufe โข vor 7 Tagen โขvia X (Twitter)
29 Kommentare

๐

Person wey dey chop oil rice on a stead, if man wan carry her comot now she go dey order Italian dishes ๐คฃ๐คฃ๐คฃ A whole oil refinery ooh

Laugh wan finish me.

Nigeria go mile u wetin no good ooh If Dem discover oil for ur stomach LoL ๐

My brother chop ooo, chop better food ooo ๐๐๐

What of garri yellow with ogbono soup???๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Make I leave oil rice keh . For person wey leave bush the wakaa inside road

No shout my name ooo๐ช I go sue you and Big Omah๐คฃ

Eyes of the gods๐ ๐๐

Stop it please, oil rice and scent leaf

Scent leaf rice ๐

Only u 7 Ajo ๐

Herbalist ๐๐๐๐

Why your kiss dey sound like screenshot ๐คฃ

Abeg na ๐คฃ๐คฃ๐ญ๐ญ

๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐

Know say poverty don sit you down, and said you you. I will dare with you ๐

Shebi you no Dey talk to me, because ago vex you

This guy๐! I for like follow smoke that your specie of ee-gbo sha.

You and your garri yellow with ogbonno soup nkor...

๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ

๐๐๐

lol

๐๐๐

๐คง๐คง๐๐๐

๐๐

๐๐๐
