正在加载视频...
视频加载失败
Problem no dey ever finish,chop ohh 😂🔥
34,221 次观看 • 7 天前 •via X (Twitter)
29 条评论

😂

Person wey dey chop oil rice on a stead, if man wan carry her comot now she go dey order Italian dishes 🤣🤣🤣 A whole oil refinery ooh

Laugh wan finish me.

Nigeria go mile u wetin no good ooh If Dem discover oil for ur stomach LoL 😅

My brother chop ooo, chop better food ooo 😂😂😂

What of garri yellow with ogbono soup???🤣🤣🤣🤣

Make I leave oil rice keh . For person wey leave bush the wakaa inside road

No shout my name ooo😪 I go sue you and Big Omah🤣

Eyes of the gods😅😂😂

Stop it please, oil rice and scent leaf

Scent leaf rice 😂

Only u 7 Ajo 😂

Herbalist 😂😂😂💔

Why your kiss dey sound like screenshot 🤣

Abeg na 🤣🤣😭😭

😂😂😂

🤣🤣🤣

😂

Know say poverty don sit you down, and said you you. I will dare with you 😂

Shebi you no Dey talk to me, because ago vex you

This guy😂! I for like follow smoke that your specie of ee-gbo sha.

You and your garri yellow with ogbonno soup nkor...

😂😭😂😭😂😭

😁😁😁

lol

😂😂😂

🤧🤧😂😂😂

😂😂

😂😂😂
