Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

52,866 views • 1 year ago •via X (Twitter)

9 Comments

mrbrains101's profile picture
mrbrains1011 year ago

I don tire to preach no to cultism… if e touch Moscow e go touch Russia. No winner for war. Na una foolishness and stupid ideology dey deceive una. I pray make anybody when dey praise cultism, make them kill him inlaws make the children bill fall for him head. Bastards!!!

NdakuduAdam #fan 🇳🇬's profile picture
NdakuduAdam #fan 🇳🇬1 year ago

Those wey dem kpai, dem sef don fall pipu na... Me no get problem with dem falling themselves oh, just leave innocent ones out of the mess

Ikwo Son's profile picture
Ikwo Son1 year ago

Because most the Benin girls chose cultist over Jew men, if love your man tell him to renounce or don’t join cult

OTF Breed's profile picture
OTF Breed1 year ago

This video touch me sha let peace reign in Benin abeg

Otunba of Lagos's profile picture
Otunba of Lagos1 year ago

Make dem continue oooo, useless guys !!! Cultism wey dem join wey no dey give dem shishi

Scooby Doo's profile picture
Scooby Doo1 year ago

Some go still join Tomorrow 😏

OPOUEH 🇧🇪's profile picture
OPOUEH 🇧🇪1 year ago

The truth is that I don’t really understand the government of Benin because back then in Enugu naso them Dey worry till the past governor Ifeanyi ugwuanyi brought in the great anti cultism squad..go Enugu now and see the way e calm their fight no Dey reach anywhere now

ZEK LADY's profile picture
ZEK LADY1 year ago

The killings are becoming too much Even non-cultists are not spared. It's tiring

Ricky411's profile picture
Ricky4111 year ago

Benin boys wey i know for here get sense o, why their brothers back home for nija Dey different