Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Reject Cultism.
47,120 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

If cult na better thing, poor man pikin no go see link to join

Make Anti-cult squad wey CBex chop their money catch you first

Reject Wole Soyinka’s legacy that breeds violence and irresponsibility.

now wey bag of rice and other foodstuff cost? if anti cultism or sars catch you this period them go use you stock their house till tinubu tenure end.😂😂😂😂.

Na body go tell them, Sars catch my guy that year for yahoo come see say em na cultist too them first finish with am for fraud own come and am over to anti-cultsim lol 😆 body tell am

Lol pay money to get your ass whooped by a fellow man who could either be a younger guy or older guy age wise!!!

9ja my country …. Cultism is for the rich in Nigeria… police go even guide you …chaiii

Anti cultist then bad gaan

All the yahoo boys wey join cult for my area Dey regret am now, once them cash out like this na their top men and GF Dey obtain all their money finish chairman Dey build house person wey hustle the money Dey go buy smoke

Reject cultism
