正在加载视频...
视频加载失败
Reject Cultism.
10 条评论

the lingua no be here

this one na confirm strong hand for the port harcourt cultism play. that location na obiri ikwerre roundabout. but any way make una leave cultism follow jesus.

Aro the Governor wetin that manchi dey cap so?

@Papito_bg This is your cult mate.. When others have course mates,you have cult-mates with Charisma. This one has left you behind,he has given his life to christ, but you are there having a charismatic arm robbery lifestyle.

I tell you.. leave frat, follow JESUS ❤️🙏

This one na thief, no b cultist.... 😂 😂 😂 😂 😂 😂 😂 😂

Shun cultism, leave am carry Bible. Jesus is the only way

them done talk again but the retarded ones wey no value their life go still carry the cultism for head like say na their papa start am.

Obembe ,loothing Dey body no worry

Was about to post this Thanks for sharing boss
