Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Reject Cultism.
60,040 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
32 Kommentare

My Guy, you done talk well guy, your guy die back then guy, sorry for your loss guy, guy hope say u stay away from cutism also guy, God go guide you guy and everybody wey no listen to your message guy, E go use e eye see am guy, one love guy, you na better person guy

“E better make dem call you mugu than to dey six feet under cus of cultism”

Beautiful backstory, I was part of the engineers that built that twin tower in oko poly.

Everyone nose this guy is saying the truth. REJECT CULTISM. REJECT VIOLENCE

Cultism aburo ezigbo ihe 💯

The "guy" we you talk for this video pass how many times i breathe in as i dey watch am...if u write essay and them mute d "guy" wey u dey talk Na only one line go remain .. Osalobua

Guy akaria

Don’t be friends with cultist! Reject it.

I just dy hear guy, guy, guy. Wetin happen gangan ?

NC and its community please help me. Today's my sons school graduation ceremony (wisdom group of school ikere Ekiti) my son is graduating primary schol. He cant attend bcos i owe the school 26500.....he's been crying since morning... I myself cant control myself cos of this.

SHUN VIOLENCE DISTANCE YOURSELF FROM ALL CULT GROUP AS JEW YOU FIT ADMIRE THEM FROM FAR DISTANCE, COS AYES GET EYES PROBLEMS HE NO DEY HARD THEM TO MISIDENTIFY NON-CULTIST AND RIVAL CULTIST. #SAYNOTOCULTISM

With this him ugly nose! Speak English!!!! If Yoruba person do their own now, una go dey vex! Speak fuckin English or call your ibo brothers to one side and speak your language to them

They go run enter Ghana or Togo 😂

Guy na water

Cult is very bad but people when nor join still dey die. When your time reach your brain or juju nor fit save you. Only God

The nose is distracting me🤭

How many "guy" u hear for this video

Facts Daht, Nobody Nose!!

The real fact it only causes brutal and mental pain

Guy x 1000

2018, this guy wasn't in twin tower Ama Okpala old Rd He's lying

Ona Ako tuuuuuu

Oko Poly nah Fire 🔥

He nose what he's saying guy.

Normal

👃 🤔 Say no to cultism

God nose you're saying the facts

Your nose 👃 guy

To have a well-known cultist roommate is the most risky thing you can do in school. Na your God save you

Omo that year for Oko poly, everywhere ratata… thank God for free men

some would just pass without listening well, he nose what’s he’s saying But still pivot to @cysic_xyz sha

Guy, guy, guy, cultism no good guy
