Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Reject Cultism.
125,558 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

Cultism will ruined your life. REJECT CULTISM

💯💯💯

📢 My Favorite Video Yet! 📢 "Their efforts were as futile as their understanding was limited." ✝️ Want to know the truth they couldn’t erase? ⬇️ 🙏 Please subscribe if this resonates with you. Let’s spread the word. Christ is KING! ✝️

You can not leave when you join but just stay low key and pray to God to guide you

The worst part is that your own member wey senior you go seized your phone. Reject Cultism.

Thanks for the advice, I no b cultist I only follow people wey carry me see light💛🖤

Only you get 300 friends, you dey sell am?

The same group oo Dem go seize your phone You go use money bail am So cultism get their police wey dey collect bailing 😂😂

That f$ck that girl die na him kill me pass 😂

Reject cultism for ur own good Dem no dey tell person b4 he learn e lesson

The way this guy stand I already know say na mumu, u Dey collect people thing to please woman, you are slave to her na, woman way no fit please herself na me go come please am
