Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Rep your squad๐๐ฝโโ๏ธ๐๐ฝโโ๏ธ๐๐ #voiceover
77,961 Aufrufe โข vor 11 Monaten โขvia X (Twitter)
36 Kommentare

Make dem come arrest me now before itโs too late ๐๐ฝโโ๏ธ๐๐ฝโโ๏ธ๐๐

Awon omo minister of power ๐๐คฃ๐

You go Explain tire

Awon omo minister of power ๐๐

Thank God for Internet this egbon for dey worry people for toll gate

What do you mean๐๐

All them Sego no do pass like this

Bro this is too early ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I dey patiently watch am finish because I wan hear the outro ๐ ๐คฃ ๐

Aro perere, aro perere.. you don totally run mad ๐๐๐

Awaiting bandits gba ni wan seh ๐๐๐๐

Awon omo Adelabu ๐๐ชซ๐คฃ๐

Wallahi Eko no well again ๐ญ Make dem kon carry this egbon go Yaba

Adedibu minister of power ๐น๐น๐น

I know I have seen this face b4 That New Age Guy ๐ค๐ค๐ค๐ค

Full current no generator lol

Yellow for glory Una no well egbon ๐

This guy is mad ๐

Last men standing โ๐พ Show me your kon kon shoe Ofana no wire Full current no generator ๐ ๐๐๐

Next of kin dapo abiodun. Eko savage abeg na ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

all these WhatsApp vendors suppose get this kyn (banditory drip) so if you de travel long journey by road you go wear am incase you jam them for road dem go recognize their uniform ๐๐

Any where you see me I go blue blue blue๐๐

Awon omo minister of power ๐น๐น

แปmแป bandits get vibe pass me ๐

Make government leave bandit first, make dem focus on @eko_savage cus wtf๐๐๐ญ๐ญ

Funny enough there was time in my life of wanting to be in this kind of group ooooo.....๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Anywhere you see me I go blue blue blue ๐๐๐๐๐

Upcoming bandit๐๐๐ there hand go touch you say amen ๐๐๐

My squad ๐ eko na weyrey ๐

Awa ni be n be,Ibadan mesi ogo,that part dey pami๐คฒ๐

What amazes me is that @eko_savage doesn't look like his voice at all.

Awon far from brother across Nigeria ๐

Full current no generator, awon eyan Adelabu

Aro Kini ๐๐ Who be your plug seh

Egbon e kuku ni Pami ๐

Year of Avengers ๐๐
