Loading video...
Video Failed to Load
Robot wan kpai the owner ๐
1,026,541 views โข 19 days ago โขvia X (Twitter)
46 Comments

He say pause the camera ๐

Lol ๐๐ ๐ e reach your own turn U go put knife for robot hand

๐

Imagine having all the talent to produce that, with no safety brain.

lol ๐

Innovation wan kpai innovator

๐๐

Omo wetin be this ๐๐๐๐ญ

I weak ๐

Pauzzz the camera ๐๐๐๐๐

๐

Thank God no be your throat werey๐ญ๐ญ๐๐คฆโโ๏ธ

๐ฅฒ๐ฉ๐

e no go better for you as you stress me before i reach Cs

You go like collect login

This robot go dey tiff phone o

Ahh ๐๐

Content creator for meet his creator๐

Why will he put knife in a Robot hand??

And he really did a good job manufacturing a robot in that kind of environment. So commendable he just needs support in perfecting it.

Yeah

Anything Yoruba put hand nor de ever get head, if i de lie go check Tinubuspeech today and now ....Yorubot ๐

Tribalism ๐คฆ

2023 election was what? rat....see gone are does days ooh...we are ready for yall...una feel say na only u and your ppl get madness abi.

Youโre among the problem of Nigeria,Religion and Tribalism is really drawing Nigeria back,as you Dey para for here why you no fit practice am real life come off the keyboards

Your elder brother go kill you with hunger ๐.

How funny you think Iโm Yoruba ๐คฆ stop tribalism

The owner take am easy o๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Nigerians no go kill me ๐

๐

Same AI wey everybody Dey fear say e wan take our life na him you carry knife give ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Robot is ready to send his creator to meet his Creator so quick

@darkochurchill ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Why knife? Is he planning to use the robot to assassinate someone?

Talent wan kpai am๐๐๐

๐๐๐

Why e give am ammunition ๐๐

Ai wan eliminate Ay ๐

The robot get the owner for mind immediately em obs say na 9ja dem born am

"Ahhh pause the camera" Werey see God for 1 second ๐๐ญ

You don confirm am abi?

Just omo ๐๐น๐น๐น

๐

911: what's your emergency? Inventor: my robot just stabbed me unprovoked

They wan kill our Tony Stark from Temu๐๐คฃ

Why him run ๐
Related Videos
Sensitive content
Carter wan kpai ein crew finish ๐ญ๐๐๐๐
PAUL
34,477 views โข 3 months ago
