Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Round 1! Carter Efe vs Portable
150,667 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
29 Kommentare

See who want fight Anthony joshua 😂😂😭 Portable onikoja aye😂

Justice for portable 😂😂😂😂

Carter Efe dey land punches like say belt dey on the line, Portable just dey survive 😅💔

Omo see as carterefe hold am like all this stubborn boy 😂😂😂

If na you boniface promise to carry go Germany you no win the fight ?

The height difference…Carter dy use am for portable😂

Portable go think say na ebora deh give am blow

See as Carter grab portable like today bread 😄

The real place 😂💔😂

Carter showing working lol 😂

Nah Carter go kill portable lol

He wan faint portable 😂 Cater wey be full Warri blood take am play fes

See as dem hang portable neck. Werey 😭😭😭

The way Carter dey hold portable neck, e be like how dem wan hold ram for ileya 😂😂😂😂

Carter go too beat this fool 😂😂

Ooh see beating 😂 .. na just bra gra portable get

They have to stop the match because as it is going, portable might die, he is already on substance and Efe don’t even drink either smoke. The differences clear

Portable just dy find hug up and down 🤣🤣🤣🤣 One punch nor touch Carter

This fight isn’t even a fair fight from the start both are amateur boxers and the weight and reach difference between the both contestants is a very good advantage for Carter. Kudos to Portable, he might not have won the fight but he won our hearts.

Both are not proper fighters .. but portable is boxing like is a street fight , Carter is more respectable boxer out of the too , too much grappling , na gum body fight portable Dey fight

Na gidigbo portable dey fight ni 🤣😂😂🤣 Them don use blow comot him face 😂🤣🤣

I wonder how portable family for dey react now 😹

Justice for portable 😂 😂 they’re body size is way different, I don’t think it was a fair fight

Abeg make them put burna boy and DJ tunes next I wan see something lol 😂😂

Omo Cater dey win oo 🤣🤣🤣. If only Cater knows how to use jabs

No wonder Portable demand of half payment first😂😂😂😂😂😂😂

See how this 2 werey dey throw blow 😂😂😩

Omo Carter just wan beat the APC supporting spirit out of Portable.... nor be Chais

Nothin’ dey pain me pass even if portable lose e go still talk nonsense online today. Sour loser😭😂

