Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Sabinus and house agent 😂💔
172,949 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
36 Kommentare

What’s the name of this guy with Sabinus, I always like the way he talks

Lol 🤣 them don scam sabinus

Nah low-key scam 😂

"Comot for road I get anger issue"🤣🤣🤣

Werey shout who born this squirrel? 😂😂😂

Werrey first thank God for the house, den he saw shege 🤣😂🤣😂

House agent na real hype man " Check out the ambience it's serine "

"Na so kontri be o, everybody dey merge now o"😂😂😂 Abeg I dey fine who to merge with o😂😂😂

Fear agents wey their slippers don cut and the ones on cooperate

Werey say na it’s called dwelling place 🤣😂

Sabinus na bastard 😂🤣😂😂😂

The squirrel 🐿️ dey funny me 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

The guy use so many lines catch sabinus 🤣🤣🤣

🤣🤣

Which one is readia again 🤣🤣🤣

"Who go stay inside?" 🤣🤣🤣😭😭😭😭 I'm dying

This one enter 😂❤️

That he could touch that mattress is what's shocking me o

She say she get anger issues 😂

Weytin man do man

We promise not to move in with you 😂😂😂

Weyrey agent said Payment on delivery

Readier than this

Kwarikwata go finish person blood for inside these 2 mattresses 🤣🤣😂 bedbugs don see food for Sabinus body

How did Sabinus come up with this ? Lwkmd.😃😃😃😃

😂😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂 Its the "come help us nah" for me🤣🤣🤣🤣🤣

😂😂

Squirrel 🐿️

Make e go the first na. The price dey okay. Na to put some finishing touches. E cheap sef. This one no dey for Lag again sef

Family problem

Squirrel lol

I swr dem done do me this thing 3bed 700k nothing dey inside

That agent dude was pretty unfair, nigga already had a family problem at his former residence 🤣

Once they said I want to help you, run ooo😂😂😂😂

Agents of darkness 🤣🤣🤣
