Loading video...
Video Failed to Load
Sabinus no dey ever get luck๐๐๐
153,097 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
40 Comments

Once this guy don show face, just know say sabinus don get issues

Na Sabinus nemesis๐

Why nduka own de always different? Them punch person reach ground you go de open en eyes say en de ok . I no just understand ๐

๐๐๐ na to confirm proof of life na

Sabinus is the most funny man in this comedy thing

Man is effortlessly funny

Champion don give up keh ๐๐ญ๐คฒ

Champion see the real champion him fear๐

I Dey tell you ๐๐คฒ

But una deceive Sabinus, why change opponent without telling him?

4yrs ago video. Sabinus still the GOAT ๐๐

If u know humble urself dem go humble u ๐

My belle ooo๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐๐๐

Him eyes clear asap๐

Na sabinus get skit for Nigeria no worry make others join Carter efe for streaming

At this moment he knew he fucked up ๐๐

Champion don quit oh ๐ญ๐ญ๐๐๐

Champion don jam real champion

I don die ๐๐๐๐๐ my belle won burst with this winner oooooo part

24 fight 24 loss what where you expecting

Sabinus na Fooooooooooooooool.... Wtf is 25 Matches and 24 Loses๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

Weighing 250 pounds with a record of 24 fights, 24 losses ๐๐พโโ๏ธ

Sabinus go kill person๐๐๐

whoever composed this song for sabinu supposed be on salary for long period of time๐ซก

24 fights, 24 loses, very counterfeit Kamaru ๐คฃ

24 fights 24 losses ๐๐ When this skit drop that year, I played it almost everyday till I was tired ๐๐

24 fights and 24 loss๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Sabinus no go keel person ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Hahaha ๐ Why them no pre-inform Sabinus say na this kind hefty boxer he go face for the cage fight? The poor guy give up before the fight even start. ๐

@Baba_2solo Usman Kamaru not know anything about this ooo herh Sabinus ๐๐๐๐

i know you think the foolish person in this video is Sabinus but itโs really the coach. a person has fought 24 and lost 24 and not only are you still coaching him, youโre putting him in a cage fight. sounds like the kind of mediocrity youโll find over here. โyou can do thisโ

๐๐๐๐๐

I dey die ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

"na which day i join snr championship"?? ๐ ๐ ๐คฃ

I need that fresh clip of portable before e fight carter

@Oluwase67385 Sabinus no well ๐๐คฃ

๐

๐ Sabinus wan tear my belle

Sabinus don die ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐ content na water ๐๐
