Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Sabinus no dey ever get luck😂😂😂
153,097 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
40 Yorum

Once this guy don show face, just know say sabinus don get issues

Na Sabinus nemesis😂

Why nduka own de always different? Them punch person reach ground you go de open en eyes say en de ok . I no just understand 😂

😂😂😂 na to confirm proof of life na

Sabinus is the most funny man in this comedy thing

Man is effortlessly funny

Champion don give up keh 😂😭🤲

Champion see the real champion him fear😂

I Dey tell you 😂🤲

But una deceive Sabinus, why change opponent without telling him?

4yrs ago video. Sabinus still the GOAT 🐐😂

If u know humble urself dem go humble u 😂

My belle ooo🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂

Him eyes clear asap😂

Na sabinus get skit for Nigeria no worry make others join Carter efe for streaming

At this moment he knew he fucked up 😂😂

Champion don quit oh 😭😭😂😂😂

Champion don jam real champion

I don die 😂😂😂😂😂 my belle won burst with this winner oooooo part

24 fight 24 loss what where you expecting

Sabinus na Fooooooooooooooool.... Wtf is 25 Matches and 24 Loses😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Weighing 250 pounds with a record of 24 fights, 24 losses 🙆🏾♂️

Sabinus go kill person😂😂😂

whoever composed this song for sabinu supposed be on salary for long period of time🫡

24 fights, 24 loses, very counterfeit Kamaru 🤣

24 fights 24 losses 😂😂 When this skit drop that year, I played it almost everyday till I was tired 😂😂

24 fights and 24 loss🤣🤣🤣

Sabinus no go keel person 🤣🤣🤣

Hahaha 😃 Why them no pre-inform Sabinus say na this kind hefty boxer he go face for the cage fight? The poor guy give up before the fight even start. 😂

@Baba_2solo Usman Kamaru not know anything about this ooo herh Sabinus 😂😂😂😂

i know you think the foolish person in this video is Sabinus but it’s really the coach. a person has fought 24 and lost 24 and not only are you still coaching him, you’re putting him in a cage fight. sounds like the kind of mediocrity you’ll find over here. “you can do this„

😂😂😂😂😂

I dey die 🤣🤣🤣

"na which day i join snr championship"?? 😅😅🤣

I need that fresh clip of portable before e fight carter

@Oluwase67385 Sabinus no well 😂🤣

😂

😂 Sabinus wan tear my belle

Sabinus don die 🤣🤣🤣🤣

😂😂😂 content na water 😂😂
