Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Sabinus ! Please be wise for once 😂🙆♂️
68,282 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)
34 Kommentare

We fit dey call am content make Sabinus no wise normally 😂

Sabinus you are the G.O.A.T

You go dey preach for school 6 children

I doubt if Sabinus would ever in this life be anything other than Mumu 🤦♂️😂😂

Brothers and sisters kéh?

𝑾𝒊𝒄𝒌𝒆𝒅 𝒇𝒂𝒎𝒊𝒍𝒚

Na my song wey I Dey use start prayer be that oh

You go dey preach to Adult students. Anything your head see, carry am

The only thing that takes you high is the most high 😭

Sabinus don change shoe b that

😂😂🤣

😉😁

Sabinus don change shoe 👟

😂

“[15] For indeed the hand of the LORD was against them, to destroy them from among the host, until they were consumed.” Deuteronomy 2:15 KJV

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Forget Comedy, Sabinus if Mumu for real.

😂😂😂

I just Dey imagine this area for night

Investor don change shoe.

𝐬𝐚𝐛𝐢𝐧𝐮𝐬 𝐟𝐢𝐧𝐚𝐥𝐥𝐲 𝐝𝐨𝐧 𝐜𝐡𝐚𝐧𝐠𝐞 𝐬𝐡𝐨𝐞𝐬 😂

Ur family is wicked 😂😂😂

Brothers and sisters ke.. Sabi nwan come high pass them 🤣🤣🤣

Brothers and “sisters”? As how na?😂😂😂

Hahaha 🤣🤣🤣🤣 omor don kpai be that ooo0oo 😂😂😂😂

If perosn life be like Sabinus skit , you can never make it 🤣

Sabinus is getting back into shape.

Continue the heavenly race 😀

I like the directing. Clicking of the lighter and the flicking of the fingers at the same time. Nice one

No go try ham for real life for people wey dey smoke colo woo body go tell you

Na you dey call am content sha

🤣🤣🤣

Funny man

Sabi nah we’re😂😂😂

