Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See Carter efe wey Dey always form hard guy😂
134,817 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)
30 Kommentare

Try girl fine ooo

Na why I no Dey use my babe play, she too fine

We no go believe until you post am🤭😌

I can't lie, the girl peng bro!

No body hard na you because you never meet you kind of woman you go soft

Gender wey fold Samson wey kpaiii lion,, who goes Carter Efe 🤷♂️

Him too like this him American babe 😂

@dominic_sajo This Carterefe girl remind me of my ex girlfriend Tyla that South African singer 🙄

Bro is fighting way too hard to maintain the “hard guy” image 😂 The serious face is what finished me 😭

I will always go for foreign babes, at least even if they will chop my money,make e be correct girl

You ever compose song give am

Na pally matter o

When you eventually meet the love of your life even you sef go forget hard guy.😂😂

Him just wan put him thing

And if you notice since carter efe joined 30BG na so he begin simp for woman like their oga. 😂

Toto get power

Everybody na lover boy dem just Dey hide am😂

@Adhekunbi There’s always a girl to soften a hard guy

When you have something to gain in a relationship...hard guy disappears

😂

The guy na baba werey

This guy self he too do

Love na malaria, e go catch u one day too 👌

Elma fine pass

Na finished man ooo😂

Love is wicked 🌚

Na wetin kill Sampson na wetin en go like

One olodo settle down write this rubbish!

Carter too like girls with accent

That babe fine ooo
