Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
See finish don too much for this house 🤦🏽♂️
220,616 görüntüleme • 9 gün önce •via X (Twitter)
36 Yorum

Mommy acts these her roles wella wella😁

Thanks man

I swear this guy sabi these things 😂

Mummy is not Igbo😂😂

Dem catch werey dey smoke

Man dey reason many things d moment them stand on toilet closet 😂

How's mummy okay with her daughter dating a 19 year old? 😂

E no go far na😂

E far oh

Old Man U too do self

Kate dey hide the boy from me 😹

😂😂😂😂

Why black skirt con long pass wrapper 😂😂😂

make dem open this guy fish pond now 😂

😂😂😂

Divine E shanu mi 😂 Trench sha pity your Mama

Mommy is not Igbo kee me 😂😂😂

@__only1moo i don die😂😂😂

I just run this toilet movement then bumb on your clip

Werey called a 19-year-old boy “Brother Clement” 😂😂😂

This one nah agbaya

😭😭

The boy get update joor

🤣🤣🤣

" I want to open fish pond"

May God not give us this type son o

😂 where she see black shimi 😂 Thought that wear has been extinct

Very useless boy 😂😂

💔💔😩

19years old broda 😅😅😅

Divine you are actually doing too much o 😂

This guy life don Yanited 🤦🏻 😭😭

so real ooo 😂

Bro Clement baawo? Divine o de shanu mi!!😂😂

Trench boy 😃😃😃😃😃

Kate dey hide the boy from me😂
