正在加载视频...
视频加载失败
See finish no pass like this 😂😂 #Lakaka
11 条评论

EasYOfLagos✨1 年前
They try put all your videos for highlight 😂 nice one

Solar Heavy1 年前
this reminds me of driving through a city

HEMMY🥏1 年前
U too sabi this skit thing Ajeh 😂😂😂😂😂😂😂😂🔥🔥🔥🔥🔥🔥

MountYourGuard🖤🕳1 年前
Guy!!!! God go punish you 😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣

B.I.G.V.E.N.U.M🧢☄️1 年前
U supposed deck her papa one for the bear palor

OLÁWÁLÉ™️1 年前
How fa, relax o 😂😂😂

Big_Les1 年前
You too good abeg😂😂

L.F.G1 年前
Wahala🤣🤣🤣

Demilade 👑1 年前
No wetin really give am voltage Abi e no see your face well @Mozkoh1

Blackskingirl🥰1 年前
😂😂😂

Victor Atumeyi1 年前
Papa wan lose guard
