Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See settings babe o😂😂
86,825 Aufrufe • vor 5 Tagen •via X (Twitter)
34 Kommentare

She don rage bait you jaree 😹😹

Collect back your money abeg🤣🤣🤣

Make u still thank God say she come and still updating u than those thief wey to carry ur money Japa

Collect ur 19k bro 😹 500 for to and fro to her papa house

You don go carry wahala😂

Holding an iPhone 17 pro max and not being able to afford 20k transport is so unlawful

Omoh dis girl dey rage bait gan

Take am play first 😂😂😂😂😂😂😂😂

Humble you no get sense 😆😆😆 Leave the money for am nah

D girl dey ragebait gann o😂😂

Them get format ehn Make the cab carry you come make gate I go pay…..thief 😂😂

Sharp girl😂😂

Atleast she come

she sha come 😂😂

Guyyy 😂❤️

😂

Humble send money hmm?

😂😂😂

So this nurse set like this

•IKIGAI

😂😂😂

😂😂

Humble really sent the money 🥺🥺

settings buruku😂😂

funny enough i get plenty of this kind girls for my dm 😂😂😂

🤣🤣🤣

Werey 😂

😂💔

😂😂😭

😏

Settings every where lol 😂

Na treck e treck

😂😂😂

She even showed up Many of dem no go come
