Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
See una celebrity 🤣😂
714,433 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

One thing I like him for is that, he is a free man unlike other artists

@Olamide0fficial Na the hips muzz me pass 😭💔

Portable is among the few celebrities enjoying life the way they want to

Na Portable dey really live this life. He might look stupid to yall. But this guy dey live free. He is got mad stories to tell in the future

Why is Spiderman having hips?

Them suppose go lock am for that Zoo

This one niche na same niche as peller but peller use small thing better pass am for fooling

@juniorcapacity This guy dey another timeline for this universe 🤣

This guy just wan live life, him no really send 😂

This guy go soon go Dey carry masquerade back for ikd

Portable's life be like reality TV wey nobody fit predict the next episode. 😂

Shey this guy do BBL nih? Why is he walking like this?

Who be celebrity? The one for ont or back?

🤣🤣🤣🤣🤣

Real life tom and Jerry with a hilarious ending 😂

@ADEOLA819 Olodo upbringing

who be this

Make una help me ask am how much to rent him as Father Christmas this December

He don turn igala man😭😂

Wetin Burna boy dey do with portable?

Portable is supposed to ear the baboon costume not spider man na abi why him dey contradict himself 😂 it’s about time he makes choice if it is baboon or Spider-Man he wants to be.

I swear portable no well wetin dey worry this guy na, well na why I like am sha 😂😂😂

olodo dey find clout , portabullshit new songs are fl0ps globally & locally ; zero hit... now playing olodo uprising by Dammy Krane

See as portable Dey like say e Dey wear pampers 😂

Portable dy him own world 🤣

This guy understands the use of social media, always giving people things to talk about

Who give am hip pad 😅

dis one na yeyebrity😂

why portable come get hip abi na only me dey see am

Spiderman no way out of ikorodu 🤣

I no know were to start from...i swear 😭😂😂😂😂

Spider man Sango ota 😂😂

Spider-man Far from Sango Ota 😂

Nothing concern portable with celebrity lifestyle

@Olamide0fficial Waiting una Dey expect 😂
Benzer Videolar
Sensitive content
Best video you’ll see today FR!🤣🤣🤣😂😂🤣😂😂
Legendaryben™
65,807 görüntüleme • 2 yıl önce
