正在加载视频...

视频加载失败

See wetin Cana dey demand 😂

88,247 次观看 • 5 个月前 •via X (Twitter)

45 条评论

Chiemeka 的头像
Chiemeka5 个月前

Man this guy should start steaming, I go download whatever Plattform hin dey, just to watch his shenanigans

The Big Bird🦅⚽️ 的头像
The Big Bird🦅⚽️5 个月前

He’s a natural 😅

Chiemeka 的头像
Chiemeka5 个月前

No debates!

MARIK🃏 的头像
MARIK🃏5 个月前

Cana Dey crave like pregnant woman

The Big Bird🦅⚽️ 的头像
The Big Bird🦅⚽️5 个月前

E just dey order 😂

sol 的头像
sol5 个月前

You would think his completely clueless untill you mention one amount that pass his budget or try to inflate the price

Uyinme 的头像
Uyinme5 个月前

Chicken and plantain with stew na mad combo Wey the Cana demand oo 😂😂

The Big Bird🦅⚽️ 的头像
The Big Bird🦅⚽️5 个月前

E sabi better thing

Limitless 的头像
Limitless5 个月前

Akpi suppose dey do skit

The Big Bird🦅⚽️ 的头像
The Big Bird🦅⚽️5 个月前

Abi streaming 😅

Big Engine 的头像
Big Engine5 个月前

The no forget part hit hard 😂🫵

The Big Bird🦅⚽️ 的头像
The Big Bird🦅⚽️5 个月前

You Dey relate 😂

PAPAI💙❤️ 的头像
PAPAI💙❤️5 个月前

Person wey just eat finish😂😂

The Big Bird🦅⚽️ 的头像
The Big Bird🦅⚽️5 个月前

E no reach anywhere 😂

FIGO 💛 的头像
FIGO 💛5 个月前

Cana demands a lot

The Big Bird🦅⚽️ 的头像
The Big Bird🦅⚽️5 个月前

E demand pass babe 😂

FIGO 💛 的头像
FIGO 💛5 个月前

😂😂

SEYI 的头像
SEYI5 个月前

The no forget part too real.😂

Saint Chy☦︎🂓 的头像
Saint Chy☦︎🂓5 个月前

If I tell him to download twitch now to start stream he will start insult me 😭😂😂

OBA 的头像
OBA5 个月前

Nothing concern speed with ordering foods of 120k and above man is just living a good life nothing pass like that

Mr. Wosh 𓃵 的头像
Mr. Wosh 𓃵5 个月前

Eyes come be like Chinese own

The Big Bird🦅⚽️ 的头像
The Big Bird🦅⚽️5 个月前

He go soon speak mandarin

WILL 的头像
WILL5 个月前

Even if fried chicken na 15k. Bring am come

420Mil3s 的头像
420Mil3s5 个月前

Omo when you keep money for Cana, no forget money for Chow 😂

stanex01 的头像
stanex015 个月前

This caption 😂😂😂😂 Akpi na Goat of unplanned comedy

Daddyboy 的头像
Daddyboy5 个月前

The funniest Man in Nigeria

Nwoke_Nanka 的头像
Nwoke_Nanka5 个月前

What else is life if you cannot live it at your own terms?

Ayomide 👿 的头像
Ayomide 👿5 个月前

Everything wey e chop for there no reach 25k 😂 Akpi no go kill person 😂

Realisrare❤️‍🩹 的头像
Realisrare❤️‍🩹5 个月前

Senior man just dey put pepper for body 😂

God_did 的头像
God_did5 个月前

Bro Cana go just Dey demand 🤦‍♂️🤦‍♂️ Cana go randomly make you Dey order chicken bucket family size from chicken republic 😅😅

Uche 的头像
Uche5 个月前

No Tomatoes, No Tomato

Gr33dy 🪖 的头像
Gr33dy 🪖5 个月前

I love it that’s one of the best things I order after Cana in a hotel 😂

Semper Fortis Creed's 的头像
Semper Fortis Creed's5 个月前

I like this guy

Kingz 的头像
Kingz5 个月前

Make he no forget oo

MPERI ℹ️ 💯 的头像
MPERI ℹ️ 💯5 个月前

Cana Dey order food through him 😂

It's Coded SAM 🥶 的头像
It's Coded SAM 🥶5 个月前

And him just chop finish 😂😂😂

AFC Forever 💯 的头像
AFC Forever 💯5 个月前

You fit tell them? Abeg no forget o 😂😂😂

🐗🌴 的头像
🐗🌴5 个月前

“No forget oh” Very important notification

ONBIG 的头像
ONBIG5 个月前

no forget o! cana workings

Ricky Waters 的头像
Ricky Waters5 个月前

Naturally funny

DERA 的头像
DERA5 个月前

Biggest boyoyo

Wiz Eke 的头像
Wiz Eke5 个月前

lol 😂 he gives u vibes without forcing it

Praise 🇷🇴 的头像
Praise 🇷🇴5 个月前

God abeg

Jag man 的头像
Jag man5 个月前

Belle don tear 😂

Pharaoh 的头像
Pharaoh5 个月前

Guy this man too funny I swear. I no know watin carry go do music 😂😂😂

相关视频