Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
See wetin grown man dey do😭🤦🏻♂️
398,976 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 42

Them suppose lay this one down give am 50 strokes of koboko

😂😂

e no dey hard to know Ogbomosho boys 😂

@Eiza_zzn 😂😂

Them dey easy to manipulate

Men in love are always funny without them knowing 😂 he will look back years later and laugh at his stupidity

Most Nigerian guy are just slaves for love and manipulation. And is painful 😖

Minus me tho

@Desireforyou_ Dami fit cry for love like this 😩😩

@TheDamiForeign Nah lie 🤥

Omo This one life don spoil ooo finished man 😂

@oreolu123 Dem don lock am

I first think say na police catch the werey🙂↕️😂

Aye eleyi ti kpolukumushu. 🤦🏿♂️

wetin the guy do pain me o this girl go calm down show him shege the sky is the limit😂

Nah simp

Obviously

he even allowed her to record him😂…

Samlarry no see this one, na innocent destiny boy he go take

Take him 2-3 years Dagestan and forget😑🤝

Person wey them suppose wipe cord

Wetin bad for here chief ?

😂😂😂

Shame no gree me watch the video finish, I swipe as I see him face dey cry

Person wey dey pretend 😂😂😂😂...

Ahhh this comrade is gone...one comrade is down.

If he doesn’t cry like this -break up 🫴🏽

Nah so Abazz dey beg Ruth too😭

Na love

Weak men will always suffer

@Toluzeey Na love, you never fall in love before na why.

This one mama don forget am for prayers 💔

If dem catch The girl beat her now en go be like WTF is this why treating someone that loves you like this ?

See the phone the girl is using and the one he is using. I am sure he bought both phones. Another finished boy 😂

This is Ruth and sheun , last week when Ruth went to shuen house , this is what happen , sheun cry Wetin no good , very poor dirty short boy 😪

And na wizkid fan 💔

Oloshi. . .obough ofe ti dun mo

him never start cry

@Toluzeey Na boy wey go cry for me I want 😒

This one no be ordinary eye oo 🤷♀️

Pour me water 😭

I just pray their parents are in the know because if anything happens to the south guy you go cry that cry well inside cell. If you love her to cry love her enough to keep her in your house legally
