Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
See wetin love deh make me do ๐๐ญ
155,039 Aufrufe โข vor 1 Monat โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

Love and infection aby?

Fr i donโt think this lady is mature enough donโt look at celebrity part and youโll see sheโs not mature enough yet

Step the cry because of love oh ๐

Ivaaaa My love

I like as In dey pretend to love you ๐๐๐

Must you disturb us we know you guys at date ๐ Why you come Dey do like say you are new in this love thing ๐

Ghana boy wey wan use you grow him account. For your mind now you dey relationship ๐ค

This is perinfection abi na how Dem dey talk am

Once em don too chop your work, unah go breakup That one dey ๐

Take am play love to get power the same way joy full am

Lover girl

Infection dey tear step๐น

This time na ur nyansh dem go put hose no be just pipe... Hose

In both of them I don't even know who is the fool๐คฆ๐พโโ๏ธ๐

It's sweet but no give am infection oooo

Which love two weeks relationship

Foolish ๐

Meaning you love us too ๐๐๐

Them go soon leave u again and u go soon cry

Nobody mumu reach you for this X!๐คฆโโ๏ธ๐ No be cloutt chase oo

U go soon cry for this one too ๐น Na time... Naso e dey always start ๐๐๐

Infection loading ๐

Some go still talk rubbish ๐คฃ๐คฃ

@cal_mhe_iva Since this boy use flowers welcome you na em you don Dey mumu ๐ฉ

Youโre in love already?

I go lie for you

Hope no be Emmanuel??!! U done cast ooo I Emma finish ๐๐๐๐๐๐

Foolish girl with plenty infection

I am very sure say na this childish behavior dey your body why tumise break up with youโฆ We Yoruba like make our girlfriend get sense not senselessโฆ. I still dey wait sha if this one too don tired pounding u.. u move to d next .. no cap ๐งข thank God say Toto no dey read mitter. Na one mumu go still marry u but if me self see i go chop clean mouth ๐คOlobo one dollar ๐ #1300

Abeg No go put pipe for this one nyash oo๐คฃ๐คฃ

Sha no give this innocent man infection

Who do u love

Na every Eke market day you de fall in love? ๐

12hrs on the call or 12 min
รhnliche Videos
Sensitive content
Carterefe too like yansh see wetin he deh tell This girl for livestream ๐ญ๐ญ๐๐
D3VID ๐ข
120,320 Aufrufe โข vor 9 Monaten
