ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
See wetin Phyna dey do Nkechi Blessing ๐ญ๐
76,132 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
22 ๆก่ฏ่ฎบ

But this Nkechi go still beat Darlingtonโฆ. That dude no sabi anything at all..not sure he can defeat a mannequin

๐๐

Abeg she deh shake yansh ?

Nkechi fell like a mango tree ๐๐คฃ๐

Thereโs no entertainment here. Itโs purely staged. Tell me how a slim girl like Phyna is expected to beat Nkechi the elephant.

Wetin be this ๐คฃ๐คฃ

Phyna na agbero fighter now Person wey dey run for market do pos hw blessing wan compete๐ญ?

Phyna no dey fear make her yansh no burst

This fight dey boring biko

๐๐๐๐

Waiting be this for God's sake ๐ญ๐คฃ๐คฃ

Brainrots

Phyna punches and movement is far better than efe's own.

Omo ๐๐๐ so na like this Nkechi be chai corset dey hide things ๐๐๐

This fight was very interesting

Which kind skit be this ?? ๐๐

A disgraced nation

Nigeria useless abeg ๐๐๐

Abeg chief priest vs burna boy ๐

Phyna go beat Carta Efe ๐๐๐she punch way better than Carter and Apki

Who Dey advise this people self ๐โโ๏ธ

i just dey laugh ๐
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
Phyna don kee Nkechi blessing, Nkechi don fall yakata for ground ๐ญ๐ญ๐๐
Oyindamola๐
91,964 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅคฉๅ
Phyna is ready to face Blessing Nkechi tonight๐๐ฅ
๐ธb๐๐ซ๐ซ
60,704 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅคฉๅ
