Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

38,861 Aufrufe โ€ข vor 9 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

36 Kommentare

Profilbild von YoungAde โšฝ๏ธ ๐Ÿค
YoungAde โšฝ๏ธ ๐Ÿคvor 9 Monaten

Imagine say peller kpai dat day.

Profilbild von ๐”ผ๐•ค๐•ž๐•’๐•ฃ๐•ฅ๐Ÿ˜Ž
๐”ผ๐•ค๐•ž๐•’๐•ฃ๐•ฅ๐Ÿ˜Žvor 9 Monaten

Otilo ๐Ÿ˜‚

Profilbild von YoungAde โšฝ๏ธ ๐Ÿค
YoungAde โšฝ๏ธ ๐Ÿคvor 9 Monaten

Omoo๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Dominik2Dwurld Efb ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Dominik2Dwurld Efb ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 9 Monaten

The guy needs to step up his A game

Profilbild von Small girl ๐Ÿ™ˆ big God ๐Ÿ’ช
Small girl ๐Ÿ™ˆ big God ๐Ÿ’ชvor 9 Monaten

At least he get person to die for

Profilbild von Thoy007
Thoy007vor 9 Monaten

Any girl wey sabi dis dance na street she b๐Ÿ˜‚

Profilbild von 9ja cruise
9ja cruisevor 9 Monaten

If you like die because of any lady, last last she go dance oblee on your berry ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Fb

Profilbild von Kidyflames ๐Ÿ•ต๏ธโ€โ™‚๏ธ
Kidyflames ๐Ÿ•ต๏ธโ€โ™‚๏ธvor 9 Monaten

Steps dey cry ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Godson
Godsonvor 9 Monaten

Wetin you dey go through no concern woman ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Niv_Leezie
Niv_Leezievor 9 Monaten

See girl wen develop mumps infection for mouth where peller make sure say everywhere good for her.. d young boy even go stay with her for hospital..now she wan claim say she be who she be without the guy.. I'm still saying this . . I pray peller gets wise and dump this f**l..

Profilbild von ORI ADE ๐Ÿ‘‘
ORI ADE ๐Ÿ‘‘vor 9 Monaten

Her story go be like Tiwa savage story

Profilbild von $warov
$warovvor 9 Monaten

FFS! Why will you o post this ha

Profilbild von Oshomo
Oshomovor 9 Monaten

Omo since they breakup, their lives just dey go one kind...

Profilbild von CHASE๐Ÿฆ…๐Ÿฆ…
CHASE๐Ÿฆ…๐Ÿฆ…vor 9 Monaten

This girl take style don get the peace of mind she day find, she wan leave that relationship no be today as e sup see dance steps ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ MATAS!!!

Profilbild von ๐™พ๐š•๐š’๐šŸ๐šŽ๐š› ๐™ผ๐™ฑ๐™ถ๐Ÿฅท๐Ÿ
๐™พ๐š•๐š’๐šŸ๐šŽ๐š› ๐™ผ๐™ฑ๐™ถ๐Ÿฅท๐Ÿvor 9 Monaten

Na who kpai lose oo ๐Ÿ˜‚

Profilbild von PACK WELL
PACK WELLvor 9 Monaten

Peller is happy now

Profilbild von Sammyโค๏ธ
Sammyโค๏ธvor 9 Monaten

Both of them just mumu

Profilbild von Favourlee ๐Ÿ
Favourlee ๐Ÿvor 9 Monaten

He wan just waste his life for nothing

Profilbild von FobeCyril
FobeCyrilvor 9 Monaten

No yansh no oranges ba? Continue

Profilbild von erb_dool
erb_doolvor 9 Monaten

Omooo Peller sef Mumu o

Profilbild von Andre Benjamin
Andre Benjaminvor 9 Monaten

Happiness wan finish the girl, the girl don already lost interest for a long time

Profilbild von YUSKID
YUSKIDvor 9 Monaten

Peller do anyhow fr this Girl no suppose dey stress ham fr

Profilbild von DON FLEX B ๐Ÿฆ
DON FLEX B ๐Ÿฆvor 9 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Thoy007
Thoy007vor 9 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Roland๐Ÿ•ธ๏ธdm
Roland๐Ÿ•ธ๏ธdmvor 9 Monaten

But why she nor de glow after the breakup,shebi them de glow after breakup

Profilbild von ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌOba china๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ณ
๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌOba china๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ณvor 9 Monaten

๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น

Profilbild von Grฤรงฤ“๐Ÿ•Š๏ธ
Grฤรงฤ“๐Ÿ•Š๏ธvor 9 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Sholawire ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Sholawire ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 9 Monaten

She resemble beans ๐Ÿ˜‚

Profilbild von AndyJnr ยฐ Umaru ๎จ€
AndyJnr ยฐ Umaru ๎จ€vor 9 Monaten

you no Nice at all

Profilbild von king paramiks
king paramiksvor 9 Monaten

Na mumu man

Profilbild von Ov
Ovvor 9 Monaten

Peller go cry ๐Ÿ˜‚ Happiness wan wound her

Profilbild von Irawo Nla
Irawo Nlavor 9 Monaten

Jarvis be like Ayibiya ayibiyoyo ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von POPO_JHAY
POPO_JHAYvor 9 Monaten

Na you make him die for ?

Profilbild von ๐Ÿ”บEscobar๐Ÿ”ป
๐Ÿ”บEscobar๐Ÿ”ปvor 9 Monaten

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Vez Thrive
Vez Thrivevor 9 Monaten

why her voice come be like that of Kolu

Profilbild von FRED
FREDvor 9 Monaten

This one na retired agbero o ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos