ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Seyi Law has a message for Tunde Ednut.
238,425 ๆฌก่ง็ โข 2 ๅนดๅ โขvia X (Twitter)
10 ๆก่ฏ่ฎบ

WHEN COMEDY NO LONGER PSYS MAN HAS TO TRAVEL FOR TOURS TO BE INTERVIEWED ON PODCAST TINUBU REGIME NA YOUR MATE?

@seyilaw1 na better Olodo, wetin concern Elijah & Elisha with lion story? Joining two different scenarios just to make sense.. seyi law is even dafter than I thought..

If Tundednut had posted the same thing about ekong, nobody for answer am, but we all watched iwobi.

This guy has nothing to say. He should keep quiet and continue screen grabbing things to send to the presidentโs son.

He was the one that was always laughing when Tunde Ednut post Peter Obi now na Tunde him dey blame ๐๐๐, you go find trouble see trouble dey complain

Prime gaslighting. If person father dey fear criticism then make he no do bad. Na this โIโm old enough to be your fatherโ mentality be the reason why 90 year old still dey rule for Africa dey loot money and nobody fit talk. If you no want make your children see say person call you craze man then no behave like craze man. Simple

Tundeednut and dem Iyabo Ojo na oloriburuku dem be. I wonder how people no dey observe their eye service.

On personal lever rest and move on bro besides u are also not a saint bro. From an humble fan Peaceโ๐ฝ

Lol.. See d podcast dry.. public office holder wey no want people to criticize dem no suppose hold office. Nobody go take u serious again Seyi law. Go meet ur family for UK

hehehe Cho Cho Cho ๐๐๐
็ธๅ ณ่ง้ข
Wetin Reekado Banks and Tunde Ednut do for Kesari ๐๐๐
AYANFE
69,137 ๆฌก่ง็ โข 5 ไธชๆๅ
