Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

🚨Seyi Vibez Via IG Post 💎

55,069 Aufrufe • vor 7 Tagen •via X (Twitter)

19 Kommentare

Profilbild von BASITO 🍂🍁🦅
BASITO 🍂🍁🦅vor 7 Tagen

Too cold 🥶 🤧 With Nsnv inc logo that a nice idea 💡 👌

Profilbild von Nurudeen Kolawole🦀🔥
Nurudeen Kolawole🦀🔥vor 7 Tagen

Seyi money long o! Hope Asake go fit meet up like this🥱🤷🏼‍♂️

Profilbild von THE VIICE EXCHANGE
THE VIICE EXCHANGEvor 7 Tagen

@tollu05 See person wey una wan Dey compare with hammed, his chains got slimmer 😂😂😂😂

Profilbild von EMIRATE 🦀
EMIRATE 🦀vor 7 Tagen

Tell your jewelers to add it ⬆️

Profilbild von Femi 😈
Femi 😈vor 7 Tagen

Money e suppose gather go do customize face mask for this scary face 😭

Profilbild von •
vor 7 Tagen

diamond na normal thing😄

Profilbild von Erema Your Favorite HR🥰
Erema Your Favorite HR🥰vor 7 Tagen

When hailing them, also tell the to take it easy on smoking cos liver and kidney no be here oo

Profilbild von Jasper.🌴
Jasper.🌴vor 7 Tagen

Loseyi leave igbo naw 😭

Profilbild von Szn
Sznvor 7 Tagen

What’s his jeweler’s name?

Profilbild von Daamo la-la
Daamo la-lavor 7 Tagen

Diamond nah normal thing. 😎

Profilbild von OLAMIDE 🥷🩶
OLAMIDE 🥷🩶vor 7 Tagen

Money Dey leave matter 🥶

Profilbild von 𓃵TÔLLÛ 𓃵
𓃵TÔLLÛ 𓃵vor 7 Tagen

Burty is coming

Profilbild von Yakson001👿👉👈🇧🇪♥️💙
Yakson001👿👉👈🇧🇪♥️💙vor 7 Tagen

For chain wey no pass 50k naira

Profilbild von B∆RØN👑🦍🦇🦅
B∆RØN👑🦍🦇🦅vor 7 Tagen

Everybody dey buy new cars, house and chain for the industry except wizkid. Dat guy no dey see money for music at all

Profilbild von Ajepako 🥷
Ajepako 🥷vor 7 Tagen

Too cold

Profilbild von Daddytns
Daddytnsvor 7 Tagen

E no go better for dapper

Profilbild von AFROBEATS VILLAIN
AFROBEATS VILLAINvor 7 Tagen

All these afro-fl0p clout-farming gimmicks no dey work... seyi-gba is already in his No-Hit Era... Alexa play olodo uprising by dammy krane 🔥

Profilbild von Mr. BiG BaG 🦀 🇹🇩
Mr. BiG BaG 🦀 🇹🇩vor 7 Tagen

@Horlahvibez $1.5M Money na water for him side 🤯

Profilbild von SPECIAL 💎
SPECIAL 💎vor 7 Tagen

Activity

Ähnliche Videos