Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🚨SEYI VIBEZ “SWAGUU” 💿 OUT SOON🚨
33 Yorum

Make he just drop single first I don tire to dey hear oje bomb oje bomb

Asake no fit speak English like this 😂

@seyi_vibez No force this English naw 😭

The werey don high 😂

Asake can’t speak fluently English btw😭💔😭.. god punish that ewedu neega

@Myuseonlyy Global artiste 😭😭😂

Oga drop your akpan Apari 😭😂

See as e dey speak with capital letter 😂

Get your popcorn ready SWAGUU is coming ! 😎

Seyi, global artist kee?😂

Loseyi loke loke

“You shouldn’t give up on yourself, because before the world believe in you, you have to believe in yourself? Tf is bro on about 😭😭😭

😞

another agrobeats global fl0p, seyi-gba is already in his No-Hit Era .... Now playing 0lodo uprising by dammy krane 🔥

Global bawo 🤣🤣

Aswr e wan copy grit and list

@Bot_DC9 Person wey cancel 250 capacity in Canada call himself global artist 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Oluwa lo seyi 🔥

Asake no fit speak good English lai this sa 😂

SWAGUN IS COMING!!!

@FrankMarkD1 God I hope she burns boy no Dey this album

SWAGUU OUT SOON! 🗣️🔥 Let’s goooo 💿🚨

Make d album sha no go Fuji moto 🤣🤣

Global artist wey dem no fit sing his song along na goloba artist

NSNV 🪖🔥🦂

Wetin this one dey talk like this egbami💔🙆🙆😭😭😭

Am I the only suprised that seyi can speak so fluently..😳

Na intro be dat oo Y'all

Man I no wan hear you talk, where the song

Swaguu yen ❤️😩

@ayan_sholay Global artist for ikorodu😂

Loseyi

asake no do reach this one😂💔
Benzer Videolar
🚨 SEYI VIBEZ X DJ TUNEZ “SWAG” — OUT SOON Hows it Sounding??
HYPETRIBE
148,942 görüntüleme • 8 ay önce






