Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
🚨Seyi Vibez Via IG Post 💎
55,069 просмотров • 7 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 19

Too cold 🥶 🤧 With Nsnv inc logo that a nice idea 💡 👌

Seyi money long o! Hope Asake go fit meet up like this🥱🤷🏼♂️

@tollu05 See person wey una wan Dey compare with hammed, his chains got slimmer 😂😂😂😂

Tell your jewelers to add it ⬆️

Money e suppose gather go do customize face mask for this scary face 😭

diamond na normal thing😄

When hailing them, also tell the to take it easy on smoking cos liver and kidney no be here oo

Loseyi leave igbo naw 😭

What’s his jeweler’s name?

Diamond nah normal thing. 😎

Money Dey leave matter 🥶

Burty is coming

For chain wey no pass 50k naira

Everybody dey buy new cars, house and chain for the industry except wizkid. Dat guy no dey see money for music at all

Too cold

E no go better for dapper

All these afro-fl0p clout-farming gimmicks no dey work... seyi-gba is already in his No-Hit Era... Alexa play olodo uprising by dammy krane 🔥

@Horlahvibez $1.5M Money na water for him side 🤯

Activity




