Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🚨SEYI VIBEZ AKPAN AKPARI OUT FRIDAY 🚨
32 Yorum

@yourboybasito77 Omo club go scatter ooo 😂😂 make dem no use timberland match DJ Tunez again oo

Big hit 🔥😂 We go clean sweep 🧹 Top 10 yen

Nah wetin he won use win Grammy be this ?

Burna boy too love Seyi Vibez, Kai Seyi Omo ologo 😭🫂❤️

@bigwiziii Oloye joor nah😭❤️

@certified_bammy Burna boy is too good at stage performance. The aura is crazy

See as this gumbody merchant turn himself to poco lee because of gumbody🤣🤣

Nah this song go scatter everywhere for the decembizzy

I know this beat from somewhere

Insane banger I’m very active like thiieff

And I Dey anticipate this song since o 😂

Finally🔥🔥🔥🥹

@sxdiqcarter_ be like na only this one i go like oo. wo sha bring any boboyi

This ain't snippet... dropped in "Dominica" already

Dominicana or akpan akpari which one?

I too love this song

Finally.

@_oyin_dam_ola 😂👋

see as burna dey yogbe😂❤️

I love seyi mentor

Problem🔥

ODG!

Men just dey on their timber 🪵 make nobody put body lol

@hakeemrsn hit jhorrr 🔥🤣🔥🔥

Onlo

Akpan Apari

See gbedu 😭❤️

finally

Odggggg🚀🚀

finally!

Better Gbedu 🔥🔥🔥

Finally..









