Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Shame catch those two guys at the back 😭😭
428,261 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
37 Kommentare

Na this kind women dey collect person husband 😂

They’re very good at it 😂😂😂

Yes o and dem no go hide am 😂

Set awon baddie wey they date road transport chairman 😂😂😂

Before you envy this remember that when the cloth is off you see layers of fats and flesh.

Old baddies wey never retire dey display their ashawo credentials.

If na you Dey there you no go fold 😂😂

I go fold ooo 😂

All this bress self na push up, if them Commot thr bra lasan, Omi ma yale ni! 😩😂😂😂😅

@Ghabbii_ These kinda veteran hoes wey dey use juju collect people husband, especially that one wey dey suck her own fingers 😏🥱

nigga was like what’s all these😂😂

See yorugba women na, and obviously these ones go dn born like 8,8 for different agberos yet. Nna I thank God for our women o. As dem misbehave reach, you never see them doing such rubbish 🤮

“How did I get here !?” 😭😭😭😂😂

How ya'll feeling this?

Ounje awon nurtw 😂😂😂😂

Yoruba Whores are the best. And they’re always single mothers of 4

These ones ma nurtw people food for Lagos 🤣

Dem don go collect person husband 😂 Alexa play Pvssy by dammy krane 🔥

irritating and disgusting set of expired OS. but bring Sha... man go still paste for the culture

@Asarailu_ To see nigeria women that have tummy na by connection

They’re feeling shame on those girls behalf 😖😂🤦♂️

Those guys go dey she go old finish dem still dey that’s men for you

All this talking drummers being doing too much.... 😂😂😂 Na them cause all this thing... See drums naaa...

Band boys dey see shege banza

All these ones na mc olumo meat

On top how much 😂

I know they’re apparently not wives, but at least, they’ll be aunties, sisters and friends.. Dont they have any form of shame at allll?

That dance na for KWAM alone maybe baba fit say make dem enter car after performance

Seti awon Sisi Alagbo 😁🤣🤣🤣

Old guards wey no gree retire

I saw it instagram and I was speechless 😂

See tummy... nonsense

Shame no catch them ooo They want to smash. By the way, she looks high. Disgusted.

The kind layers and chambers plus stretch marks for that kind body omo ur 🥒go fall

Did she think sticking her finger in her mouth like that was cool or sexy. ? I repulsed by that mehn. What is all this fgs

@Ayanfe_Baddo With all this una stomach una Una dey take wetin no good for Beer 🍺 lol 😂

Na so so 11pm for night them dey chop eba, see them belly 🙄
