Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Since i discovered this guy, my speaker never rest 🔥
64,409 görüntüleme • 14 gün önce •via X (Twitter)
31 Yorum

You discover am ke? Abi them Ochacho you?

You need to check out this guy too 🥶🥶

I also discovered him sometimes last week and I've been hooked since

You can’t listen to this and not appreciate good music

You better go return him promotion money, we don get terry apala already

Terry Apala young version

Lyrically bad 🔥

Baba too good oh🔥🔥

you sabi this guy too?😭🔥

Wetin be this guy name...I love this sound already 😍🔥

MBA my role model before

I been think say na only me o😂

Laphantom bad

Such a unique guy

No be only you

Wow 🔥😩, the guy dey burst my head 🔥🔥

I think say na only me it’s been on steady repeat

Na him vocals I just dey love ehn

Make I go jam am too🥹🔥

Wetin be the song title abeg, this one sharp 🔥

Where you bring this one from again?🤔🤔🤔

My landlord don call me tire Hin sef Dey enjoy am 😂

Make I go check

Compare 🎧

Why speaker go rest with this mad tone 😋

The guy good 🔥🔥

Make I give am a listen

I’m really feeling this one, honestly a gem🔥

Now this is just pure talent

Onyedikaaaaaa😭♥️

I just dey replay e song
