Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Speed Darlington dey kponse carter Efe o
118,913 Aufrufe • vor 17 Stunden •via X (Twitter)
27 Kommentare

Carter just dey mend am dey dey go😂😂😂

Abi na other way round 🤣🤣🤣👍🏽

Bro this guy no even put up any fight against Carter

😂😂😂😂 Carter wan kpaiii am ooo

Person wey Carter wan kill, na one sided fight 😂😂

Baba squeeze face finish come still loose 😂😂

Na cause he no use baby oil😭

This one no fit fight fa 😂😂😂🤲🏾

Carter dn turn professional finish ooi. See jabs 🔥

🔥🔥🔥

He beat am like small pikin 😂😂

Omo that 1 blow enter oo 😆

I dey dieeeee😭😭😭

Are we watching the same thing?😂

A very ridiculous way to fight btw

See wetin Akpi dey do😂

Na reverse you dey watch o😂😂

e no leave the guy breath

@timEduok Una wan start am for this country ?

Boxing ❌ Bully ✅

Who day use woman day do ref nah , see as Carter day u hand hold person for boxing

carter no nice at all 😂

The match don dey sweet

😂😂😂

Carterefe wicked oo

Which kind women fight be this one

😭😂

