Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Take am play!
33 Kommentare

6uffff saw you last night.

I go quench that your jazz The way I go enter, you go think say na sars Give am counter attack Na military fence you no fit bypass No be chais matters Alibomaye!!!!!!

You see where dem dey for table? Na him you dey happy? Make you jam Arsenal first.

@Big_nana_02 Sorry but this guy no get any single 🎵 talent. Go do gym instructor

Nah rubbish this guy dey sing wetin be this

VISCA BARCA ♥️ 💙

@ElinoEfosa Zero fukazy

Nice 1

iron you spoil that interlock finish were you dey do video

Only artist wey be bodyguard 😂😂

Bros you fit start a gym brand A standard that can compete with ifitness!!

Who cooked this one? Lite 🔥

IRON 💙❤️💪🏾🚀

Afro threat

Iron sharpens iron 🥊🥊

@Somtito10 Ironic 💥

Uppercut

@GROK MAKE HIM GIVE THE MIDDLE FINGER

Now now 😹

Iron say nah inform Newcastle 😂😂😂

Take am play

IFB

@Heis_Duke check am 😂🙏🏽

No be lie !

SAPA JAPA

get to gym

Joelington later say eye turn am when match end lol

Dey confirm am

Just de pack am for me 🔥

Good 👍

😂

The song enter ajeh

😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
Take am play 1st
Don Ç 🇩🇪
245,206 Aufrufe • vor 3 Monaten
You dey challenge Big Fish to Push ups ke? Take am play first. 😂
BIG FISH
761,283 Aufrufe • vor 1 Jahr
