Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Take am play first😂😂

167,183 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Daniel Clifford
Daniel Clifford6 месяцев назад

@swagandpoise_ staycation. see lifestyle chidera dey live. 🤣

Фото профиля 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫6 месяцев назад

@swagandpoise_ 😂😂😂

Фото профиля Ayoola
Ayoola6 месяцев назад

Werey turn to PA for his own girlfriend 😂

Фото профиля Fenris
Fenris6 месяцев назад

Taaa. She go still fuck that man.. dey play 🤣

Фото профиля AYOBSF
AYOBSF6 месяцев назад

Men are the enablers of rubbish. Sent a random babe 3 million for opeuh

Фото профиля JoeNero
JoeNero6 месяцев назад

He go still chop her no worry 😂🤣

Фото профиля ORIADÈ 💿🐐👑🇳🇬🇧🇪🥇
ORIADÈ 💿🐐👑🇳🇬🇧🇪🥇6 месяцев назад

@RockerfellaX GBAM!!! The deal is done ☑️ 😂

Фото профиля FLB
FLB6 месяцев назад

This guy must be an ambassador for BBL, since that this ‘best friend’ sadly died (RIP) all the babes he has used in his skit have 2 things in common. 1.) Poor acting skills (this one try small) 2.) Large or Extra-Large volume of BBL

Фото профиля E.JOSH
E.JOSH6 месяцев назад

E no suppose better for this guy 😂😂😂😂 But the game is the game.

Фото профиля Dremo
Dremo6 месяцев назад

@DonSolomon94135 If only it works like this , they go first chop am well

Фото профиля Big Fish
Big Fish6 месяцев назад

Baba, if that man puts pressure and press more money, he go chop your babe. Forget all this reporting, trust ladies at ur own peril. Even house wives with kids are still cheating. Wise up guys

Фото профиля Egbo Gideon
Egbo Gideon5 месяцев назад

Provided she's entertaining his attention, The day she go go nack chief you no go know 😂😂

Фото профиля ObianujuMenkiti
ObianujuMenkiti6 месяцев назад

No worry. Till Chief enter your QUEENNdom na there your eye go clear.

Фото профиля Mazi Uce
Mazi Uce6 месяцев назад

Second credit alert she won’t show you, na then the chopping go start 😂 😂

Фото профиля Shittu Ademola
Shittu Ademola6 месяцев назад

Dis guy doesn’t disappoint 😂🤣

Фото профиля R D J Emi🐐
R D J Emi🐐6 месяцев назад

This thing de backfire sha

Фото профиля MOE 🌎
MOE 🌎6 месяцев назад

These ones yawerey gan .dem go use sugar daddy money ball 😩😂true love

Фото профиля CherishthePlug🇳🇬
CherishthePlug🇳🇬6 месяцев назад

If Naso all these girls dey reason e for dey okay, geeedy mfs go still fucjk

Фото профиля Ancient 💙🤍💙
Ancient 💙🤍💙5 месяцев назад

The sugar daddy after he realised he's nothing to her

Фото профиля Jerry Viyeze
Jerry Viyeze6 месяцев назад

Even to shake am sef, ba problem. This type of girl de find true love so??

Фото профиля Ayo
Ayo6 месяцев назад

The truth b say chief go still nack her

Фото профиля The Hard Truth
The Hard Truth6 месяцев назад

Where this guy dey see all these girls with big nyash

Фото профиля 𝓔𝓵𝓾𝓭𝓪𝔂𝓸 𝓑𝓲𝓫𝓲𝓽𝓪𝔂𝓸 ♥︎
𝓔𝓵𝓾𝓭𝓪𝔂𝓸 𝓑𝓲𝓫𝓲𝓽𝓪𝔂𝓸 ♥︎6 месяцев назад

One day will be one day

Фото профиля 007oldsoldier
007oldsoldier6 месяцев назад

Funny enough, the man go still chop the girl.

Фото профиля OLAMIDE NOT BADOO
OLAMIDE NOT BADOO6 месяцев назад

This is a real definition of you eat your cake and have it

Фото профиля Philose 🦭
Philose 🦭5 месяцев назад

Omo all of a sudden I think I like Barca 🥺

Фото профиля uchenna☘️
uchenna☘️6 месяцев назад

No be small thing o😂

Фото профиля johnson olaniran
johnson olaniran5 месяцев назад

The end part was the reason for the whole thing 🤣🤣

Фото профиля IZZY_🐐
IZZY_🐐6 месяцев назад

The way this guy Dey end him skit they always burst my head 😭

Фото профиля Big Daddy
Big Daddy5 месяцев назад

He go still chop her bro🤣🤣

Фото профиля €XC£L
€XC£L6 месяцев назад

You no fit see girl comment positive here, cause if na real life by now chief for done go 7 rounds

Фото профиля Tamedo0001
Tamedo00016 месяцев назад

She go still fuck Chief sha 💯

Фото профиля trader_ psychologist _
trader_ psychologist _6 месяцев назад

Did I just hear small boy keh

Фото профиля Passionate
Passionate5 месяцев назад

No be so e dey work for real life oooo😂😂😂

Похожие видео