Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Talkless came at the wrong time Ajeh.
160,668 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
9 Kommentare

𝔸b𝕒𝕫𝕫vor 2 Jahren
Talkless😂😂 but you for find way distract that man nau😭

✞vor 2 Jahren
That 200k don go like that aje 🤣

Waya The Great🕷️🎻vor 2 Jahren
You for distract am make ee no catch vice chairman You no go see anything collect 😂😂

KDTradervor 2 Jahren
He say abeg give me the money first. 😂

Mayanabess🇳🇬🇺🇸🇬🇧vor 2 Jahren
That part she wanted to ask d vice chairman for some money to give u and u already leaving the house doesn't make dat part perfect. Ajeh

Olalekanvor 2 Jahren
Nobody know Wetin fit happen In d next 2 minute Talkeless don drop quote

GODSTIME is the bestvor 2 Jahren
U no dey even dey the right place why💔💔😂😂😂

Cay Mohdvor 2 Jahren
🤣🤣🤣talkless no go kuku kee me this Monday morning ajéh...

Arthurice4😏💪🏿vor 2 Jahren
If to say she give you the money Shebi you for help her cover up
