Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

That begging is a serious warning 😂😂

226,787 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

Jahbreez profil fotoğrafı
Jahbreez1 ay önce

Na the pikin don become landlord for the house 😂 That kind begging na final warning before the real wahala start.

Omalicha profil fotoğrafı
Omalicha1 ay önce

After all this begging, serious beating will follow if he misbehaves. 😂😂 Children will push you to the extent that you'll start showing small signs of madness. 😂😂

O.L.I.V.E profil fotoğrafı
O.L.I.V.E1 ay önce

African parents beg ke?. For my papa house no begging, na orders and commands go dey fly upandan like say person dey for battle field 🤣🤣🤣.

Mbuotidem 🦋 profil fotoğrafı
Mbuotidem 🦋1 ay önce

E reach to beg, this children can make you go crazy 😂

Döpaminë🧠 profil fotoğrafı
Döpaminë🧠1 ay önce

Children go traumatize you

Dami♠️♣️ profil fotoğrafı
Dami♠️♣️1 ay önce

Abeg I feel like say the buy go stubborn , help me video when him dey beg her , abeg . God please give this to me 😂😂😂

Rossie🦋💫 profil fotoğrafı
Rossie🦋💫1 ay önce

Serious warning, because he will be the one begging new and she won’t listen

Ikorodu Towncrier 🗣📣 profil fotoğrafı
Ikorodu Towncrier 🗣📣1 ay önce

This is called two factor authentication, the woman dey beg him before she start her own When the woman start her own now, the pikin go dey shout mummy ejor

🎴🧧 profil fotoğrafı
🎴🧧1 ay önce

Bad parenting. This shows the child is in charge and that shouldn’t be so! The woman seriously needs to rethink this because in the near future this child will end up being a simp or a woman beater

Toluwani Oyebade. profil fotoğrafı
Toluwani Oyebade.1 ay önce

When the adult is the one on her knees, the 4-year-old already knows who holds the real leverage.

Obinna Agwụ profil fotoğrafı
Obinna Agwụ1 ay önce

Body go tell you oo (in sabinu's voice) 😂 😂

IRONMAN profil fotoğrafı
IRONMAN1 ay önce

If my mama start beg me like this i go just know say my own don finish 🤧😂💔

Sage 🐐 profil fotoğrafı
Sage 🐐1 ay önce

Beg ke, that’s more of a threat than begging😂

Ade profil fotoğrafı
Ade1 ay önce

If Africa parent beg you like this before you start anything just know you are in deep trouble

Sct. Cyprian 🥼 profil fotoğrafı
Sct. Cyprian 🥼1 ay önce

My mama for don tear you one as you allow am repeat the warning

PRISCYPEARLS✨🌻 profil fotoğrafı
PRISCYPEARLS✨🌻1 ay önce

Pikin when I go first give one hot one for back he head go reset😂

Elitesman⚡ profil fotoğrafı
Elitesman⚡1 ay önce

This type of begging ehnn the kind danger wey dey follow ehnn e massive

DeLaw 🤦‍♂️ profil fotoğrafı
DeLaw 🤦‍♂️1 ay önce

Na wetin my mama do for my younger brother that year omo the boy chop beating serious one people like this no dey play with them if them don beg you no hear omo the next you go hear na beating

Eniolami 🌐 profil fotoğrafı
Eniolami 🌐1 ay önce

After this begging let the boy no fuck up o 😂😂

adeyeye Boluwatife profil fotoğrafı
adeyeye Boluwatife1 ay önce

Make African mother, Sorry nigerian mother beg u like this. Ahhhh,, make the pikin begin say prayers to do well ooo.. cos it won't end well for the child.... 🤣🤣

Mr Prolific profil fotoğrafı
Mr Prolific1 ay önce

A mother is having a serious moment with her son, so he shouldn’t be wayward and dull. Because it’s the parents the society will judge when he goes astray. Instead to support, you’re filming for internet. Some people deserve slap even as an adult ‼️‼️‼️‼️

dygoodchild 🥷 profil fotoğrafı
dygoodchild 🥷1 ay önce

This is a wrong type of parenting 🤦🏾‍♂️🤦🏾‍♂️ Yes our parents did this to us, doesn’t mean it was right 🤦🏾‍♂️🤦🏾‍♂️ There’re many way to follow for this child to learn and learn properly. Base on what I just watch, you are not teaching, you are making him scared 😟 And it’s wrong

Ossai of Enugu profil fotoğrafı
Ossai of Enugu1 ay önce

Oko train am well abeg make him no spoil

𝘔𝘺 𝘭𝘰𝘳𝘥 🐐7️⃣ profil fotoğrafı
𝘔𝘺 𝘭𝘰𝘳𝘥 🐐7️⃣1 ay önce

una wey de talk say na bad parenting na una pikin?? if e reach una turn do your own as you like

TIMEBOY profil fotoğrafı
TIMEBOY1 ay önce

That na emotional begging , phrase 1 . Phrase 2 na end of reality 😆 🤣 😂

April. profil fotoğrafı
April.1 ay önce

He's just 4 years old. Let children be children please. Your responsibility is to guide him to navigate not traumatising him to take responsibility at this age. Teach him how to write instead.

Nneji Ezinne profil fotoğrafı
Nneji Ezinne1 ay önce

After dat begging I guess u wouldn't believe d next line of action that follows when u repeat that same mistake

ALANI✨✨ profil fotoğrafı
ALANI✨✨1 ay önce

Hmm,this reminds me of when I was continually having issue with my step -mom,my dad had to wake me up in the middle of night and start begging me to let things go because that woman use my eye see shege banza Thigh I still have things in mind oo,but I keep remembering things 🥹

• 😈• ObIdIeNt4LyF profil fotoğrafı
• 😈• ObIdIeNt4LyF1 ay önce

E get one of my mutuals wey say make we no dey beat pikin 😭💔🤣 I just laugh…. Cause this kids will four straight you

BiG_Smarth profil fotoğrafı
BiG_Smarth1 ay önce

You no go fit relate when be say all you do is to ask guy how did he get your number Make you fit settle down

Tochukwu Clinton profil fotoğrafı
Tochukwu Clinton1 ay önce

She dey beg am make she for no send am back to him maker 😂😂

Ofon profil fotoğrafı
Ofon1 ay önce

That begging nah warning in disguise 😂😂😂😂 Munachi mommy is begging you ohhh Please read it and write it well😂😂😂😂

Kuxo🖱 profil fotoğrafı
Kuxo🖱1 ay önce

Just look at the way the boy is shaking, she is raising a potential weak man except when bad influence acts upon.

NPC profil fotoğrafı
NPC1 ay önce

See as the two hand clap together ennn.... The amount of times that boy head don dey between that clap fit off the brain.

Benzer Videolar