Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
THAT GIRL - DARKOO & ASAKE ๐ง๐พ๐ช
29 Kommentare

Asake too bad no worry.โบ๏ธ๐ค

See as Asake mix naughty lines with sweet words inside that music. Too sabi ๐ช

@ma_nuel007_ Toki don sabi lyrics of song wey just drop 50 minutes ago๐ญ

I don dey expect you I knw it abii no be u??? ๐ฅ

U dey help lameda write lyrics??๐ญ๐ญ๐

Asake just dey overfeed me.โค๏ธโ๐ฉน๐ช๐ฅน

Omo ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ make I first cry . . jezzzzzzzzz, see goosebumps

god๐ญ๐ญ๐ญ๐ฅ

Darkoo and Asake didnโt make a song, they created a whole mood. ๐ฅ โTHAT GIRLโ is the type of track that enters your playlist and refuses to leave. ๐ง

You no Dey waste time ๐ฅ

God๐ญ

Nah girl wey love asake music I go marry oo

๐๐๐ THAT GIRL ๐๐๐โ

@asakemusik doh deliver as expected

Baba you Dey ginger mi gan early morning nah you I Dey call Leave love song for Asake at this point

God go bless you for me Toki โค๏ธ๐๐ฅ

On repeat ๐๐

Song wey just drop u don run Sabi am. Omo una dey do ooo

Toki ainโt you singing anymore

This jam is really jamming my head

This one go think say he love asake pass me ooo

Toki just too sleek yo!! Soonest ๐ฅฑ๐

This your video u dey edit am

Ogo mhiii๐คฏโค๏ธ

Toki ๐

Asake for life

Anyone ever told you, you look like Fatt smaxk?? You both look alike.. You look like smaxk in a slim body ๐

Make them leave this video thing for you no worry you alone na DIRECTOR โค๏ธ๐ช๐พ

Nahhhh you always too quick with it ๐ฅ๐ฅ๐ฅ


