Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
THAT GIRL - DARKOO & ASAKE 👧🏾🪖
Комментарии: 29

Asake too bad no worry.☺️🤍

See as Asake mix naughty lines with sweet words inside that music. Too sabi 🪖

@ma_nuel007_ Toki don sabi lyrics of song wey just drop 50 minutes ago😭

I don dey expect you I knw it abii no be u??? 🔥

U dey help lameda write lyrics??😭😭😂

Asake just dey overfeed me.❤️🩹🪖🥹

Omo 😭😭😭😭😭😭 make I first cry . . jezzzzzzzzz, see goosebumps

god😭😭😭🔥

Darkoo and Asake didn’t make a song, they created a whole mood. 🔥 “THAT GIRL” is the type of track that enters your playlist and refuses to leave. 🎧

You no Dey waste time 🔥

God😭

Nah girl wey love asake music I go marry oo

🔊🔊🔊 THAT GIRL 🔊🔊🔊✅

@asakemusik doh deliver as expected

Baba you Dey ginger mi gan early morning nah you I Dey call Leave love song for Asake at this point

God go bless you for me Toki ❤️😂🔥

On repeat 💕💕

Song wey just drop u don run Sabi am. Omo una dey do ooo

Toki ain’t you singing anymore

This jam is really jamming my head

This one go think say he love asake pass me ooo

Toki just too sleek yo!! Soonest 🥱🚀

This your video u dey edit am

Ogo mhiii🤯❤️

Toki 🍃

Asake for life

Anyone ever told you, you look like Fatt smaxk?? You both look alike.. You look like smaxk in a slim body 😂

Make them leave this video thing for you no worry you alone na DIRECTOR ❤️💪🏾

Nahhhh you always too quick with it 🔥🔥🔥


