Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
The better team won today, The difference between a 12 weeks project and a six year project was quite visible. But this 12 weeks project will cook ⏳!! Arsenal showed why they’re champions but hey, this war is not over!!! Should that have been a sending off? 🤔
37,654 Aufrufe • vor 12 Tagen •via X (Twitter)
31 Kommentare

What a sweet doggy 💙😂😭😭

I know say you’re still scared look at it in your eyes

Noise maker fc

Had it been this, had it been that. You all talk too much and bullshit. Too much fucking noise. If to say, if to say. You guys will do shit at your home. Na Arsenal go give theisef red card? Just dey talk like street urchin.

I have to say,i applaud your devotion to Chelsea, you have to really love a team to sacrifice your dignity & common sense.🤝🤝

Which one be 12 week project no be una spend 1B a season no be this team win conference league win club world cup, which one is that it's a new team

Una don start again. Didirin association lol. Na so so mouth. Our wife

Palmer should have been sent off for a bad tackle on lewis skelly.

Even for that una Stamford Bridge we go still pipe una from back Abeg leave chochocho make una mind dey for ground arteta get different style of play and tactics when playing home and away

12 weeks project wey sabi spend money J.P. Morgans 😂😂 Scored 8, conceded 7 😂

Na every season una dey start new project. After una sack Alonso, another project go start.

Akuko mike… when you guys were making mouth, you fight know the project was only 12 weeks old..😅🤣

As we go take reach Stamford bridge

Person wey listen to you now, go think say chelsea outplayed Arsenal...... cho cho cho

You complete talk Make martinez be careful, pedro neto palmer rogers proper ballers starting 11, Estevoa needs more playing time, we need experienced CB, caciedo wetin dey sup.

Mouth makers. Agbero fc as usual

The goal whe Martinez concede today no b the same as the one whe Sanchez concede against Fulham ooo.. Shot through the legs of the defender na hm b Martinez own na direct shot b Sanchez own

Chelsea project no dey ever finish abi una wan turn Dave Umahi

Stamford Bridge wey be playing ground 😂😂😂

Omo, na wa oo Everybody just dey do content

Must Arsenal kpai you before you know that they are level above you. Even expected goal put Arsenal at 2.11 and Chelsea at 0.35. And in your imagination, Arsenal are the lucky one not Chelsea. Okay, then we are lucky. Are you happy now?

Be like na only you really watch this Chelsea match anyways we move

Our heaven baby. We go come that bridge still collect 3 points

Una too mumu....I feel you ha. Lets hope the owners give Xabi that kind of time. Till then,keep lamenting

😢😢

Why you dey sound like you wan cry 😂😂😂

😆😆😆

All of Una don turn motivational speakers after match 😂😂😂😂

Is more likely that no b Alonso go coach Chelsea for second leg

Nah until kee you 😂😂😂

Deep down you know say arsenal go spank you for Stamford bridge😅😅

